lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

rolling - yajeec lyrics

Loading...

rolling rolling things
pull up wit my g rolling things
low key lowkey
steady steadily hustling

my g no retreat
steadily putting the work in
bill me no shishi
you bill me you bill me
i block yo

back inna the day
when the raba no dey
when the mandem dey use me play
i stay pon the chase
till i ball like jayjay
for the bands any way na way

life wey i go chop go dey expensive eh
make n0body kan dey stress me say

rolling rolling things
pull up wit my g rolling things
low key lowkey
steady steadily hustling
my g no retreat
steadily putting the work in
bill me no shishi
you bill me you bill me
i block yo
i no go fit give up
i no go fit jonze
dem no go fit meet up
cuz the journey long
won tin pe mi ni idan
para dey my bones
ko to fun loruko
omo ti di don

things dey go on for the street
wey i no fit yarn
wahala dey for who no be hustler
poverty been dey choke bi ti m*ffler
shey we go still dey pray for the motherland

rolling rolling things
pull up wit my g rolling things
low key lowkey
steady steadily hustling

my g no retreat
steadily putting the work in
bill me no shishi
you bill me you bill me
i block yo

Random Song Lyrics :

Popular

Loading...