
hustlers prayer - yange lyrics
(mr ibu talks)
verse 1
shaybe na them talk say we no go blow
shaybe na them talk say we no go make am
shaybe na them talk say we no go grow now dem dey see us we shutting down
everyday i dey pray to baba god ohh
everyday i dey pray make my hustle pay
everyday i dey pray make my client pay
ami no fe nowo dollar (i also want to spend dollar)
i no wan dey ask e for money
make dem dey see me dey ask me
make dem dey call me say money
ko ma pke mi olowo yange (let them call me you money yange)
everyday i dey hustle tire from sunday wednesday to sat-rday
sleep for morning
ko she ise for night (to work in the night)
just to have the raba
oluwa jor jekin ri owo eh (god please let me see the money
oluwa jor jekin ri owo eh (god please let me see the money
with all the sleepless night we dey do
make we no end uo behind bars
chorus
everyday i dey pray
everyday i dey pray
kin owo mi pke (let my money complete)
make dem dey call me for my account
verse 2
everyday am up for the money
no dey look anybody face
commot from my house early morning
just to make the money
tell my friends and family
say we getting there
and anybody wey wan block my way i go delete the b-st-rd
i no wan dey hear your case
i no wan dey hear your matter
if you wan dey call my phone
if no be then no be matter
i no wan dey hear your name
if you no be dangote
if no be bentley i dey
then i go dey for my rolls royce
chorus
everyday i dey pray
everyday i dey pray
kin owo mi pke (let my money complete)
make dem dey call me for my account
(mr ibu talks)
chorus
everyday i dey pray
everyday i dey pray
kin owo mi pke (let my money complete)
make dem dey call me for my account
everyday i dey pray
everyday i dey pray
kin owo mi pke (let my money complete)
shey you sef no want make dem dey beg you for your account
bwoy yange!
(yange the producer)
Random Song Lyrics :
- wht are u doin - flexernb! lyrics
- pop a perk - dont trust us & bravo the bagchaser lyrics
- revolution (in the train production) - polaroid sun lyrics
- evil love - kate pierson lyrics
- 8/15 (2023) - mikado (jpn) lyrics
- so much money - soulja boy lyrics
- new orleans - subtlety lyrics
- girlfriend - alix page lyrics
- fever dreaming - madeleine roger lyrics
- smooth operator - enzo is burning lyrics