
sound it - yda lyrics
{chorus}
sound it
alarm
sound it
e go loud
sound it
alarm
sound it
e go bad
start to dey start to dey dance o
start to dey start to dey shake o
i like how the body dey rock o
the gbedu go scatter the party o
eheheh eheheh
eheheh eheheh
eheheh eheheh
eheheh eheheh
{verse 1}
through all the struggle i go win my race (race race)
shey your matter na e dey for my case? (case case)
me i get biggie biggie problem (problem)
but i no dey talk ’bout big poppa (poppa)
money go come and the success (success)
ja ja ja only jah bless
{chorus}
sound it
alarm
sound it
e go loud
sound it
alarm
sound it
e go bad
start to dey start to dey dance o
start to dey start to dey shake o
i like how the body dey rock o
the gbedu go scatter the party o
eheheh eheheh
eheheh eheheh
eheheh eheheh
eheheh eheheh
{verse 2}
eheh
eheh
eheh
my people dey fight just to make am
but the money dey inside snake abeg
ah so you still dey lie abi?
ati shishe lo ati shishe
na the gbedu wey help with the stress ah ah
{chorus}
sound it
alarm
sound it
e go loud
sound it
alarm
sound it
e go bad
start to dey start to dey dance o
start to dey start to dey shake o
i like how the body dey rock o
the gbedu go scatter the party o
eheheh eheheh
eheheh eheheh
eheheh eheheh
eheheh eheheh
{outro}
y.d.a in this thing
(eheh eheh)
we gon’ get it like this
(eheh eheh)
y.d.a in this thing
(eheh eheh)
we gon’ get it like this
(eheh eheh)
(eheh eheh)
(eheh eheh)
(eheh eheh)
(eheh eheh)
Random Song Lyrics :
- murda town - milesdakid lyrics
- slow down - low jakey lyrics
- maan varjoisan puolen - kaunis kuolematon lyrics
- the blue canoe - ryan adams lyrics
- concrete - lacrim feat. murda lyrics
- lost - h3l kamikaze lyrics
- folk field (radio emu demo) - radio emu lyrics
- happily miserable, - amarrai cabell lyrics
- diet mountain dew - sara skinner lyrics
- lola (2020 stereo remaster) - the kinks lyrics