
amazing grace - yemi alade lyrics
ahhhhhhhh ah ah aha ha aha
mmm ahhhh (crocodile skin)
na your amazing grace dey jeep me going
when i’m falling over
your live dey pick me up
mmm
you know just what to do when i’m going under
you give me power
your love dey make me stronger
my mind over matter
so hot i’m hotter than lava
whose bad dem know that i’m badder
enemies dey but i still dey jaiye
i no dey tire, i came i saw and i conquered
can’t reach me you need a ladder
i’m flying high helicopter
ajee
high high hugh higher higher higher
lailailaialialaialai higher
my mind over matter
oga dé
owo oti ni kora ile
me as i dey
i swear ability over dey
as * dey move
e dey cause gobe
big sunami
everything dey shake
my melodies
sweet pass koté
black mercedes
make i fit to reason my
my mind over matter
so hot i’m hotter than lava
whose bad dem know that i’m badder
enemies dey but i still dey jaiye
i no dey tire, i came i saw and i conquered
can’t reach me you need a ladder
i’m flying high helicopter
ajee
high high hugh higher higher higher
lailailaialialaialai higher
Random Song Lyrics :
- arthropods - cade earick lyrics
- free your mind - kwal lyrics
- evermore - tafari anthony lyrics
- fake friend - senseasoul lyrics
- šta ću, gde ću i kuda - nada topčagić lyrics
- rollin' - hello sleepwalkers lyrics
- skype kiss - 1111 (esp) lyrics
- кпп чарли (checkpoint charlie) - замай (zamay) lyrics
- skinny biggie - manny bravo lyrics
- bio lizard part i - donut lord lyrics