
carry me - yemi alade lyrics
[intro]
carry me, carry me, baby
carry me, carry me, baby
carry me, carry me, baby
carry me, oh
[verse 1]
anywhere you go go, na where i wan go
even if na sokoto, i go follow you go
e get something wey you dey do when i dey for your side
e get the feeling wey me i dey feel, wey i no understand
[pre*chorus]
shebi, you rub [kaya?]
abi, na this manya
e set my body on fire
carry you for my bololo
omo, shayo na b*st*rd
i rather wait for corner
e get the way you dey do me
abeg, make you carry me dey go
[chorus]
sun mo mi, baby
welele, wololo
welele, wololo
welele, wololo
i dey for you, my baby
welele, wololo
welele, wololo
welele, wololo
no be tinko*tinko
wombolo, wombolo
wombolo, wombolo
wombolo, wombolo
e dey do me somethin’
welele, wololo
welele, wololo
welele, wololo
[verse 2]
carry me go
i follow you, no question
i padi you, no mention
wahala for who dey question my love
carry me go
carry me go like uber
i no get destination
wahala for who dey question my love
[pre*chorus]
shebi, you rub [kaya?]
abi, na this manya
e set my body on fire
carry you for my bololo
omo, shayo na b*st*rd
i rather wait for corner
e get the way you dey do me
abeg, make you carry me dey go
[chorus]
sun mo mi, baby
welele, wololo
welele, wololo
welele, wololo
i dey for you, my baby
welele, wololo
welele, wololo
welele, wololo
no be tinko*tinko
wombolo, wombolo
wombolo, wombolo
wombolo, wombolo
e dey do me somethin’
welele, wololo
welele, wololo
welele, wololo
[outro]
wanna, wanna [?]
wanna, wanna [?]
[?]
[?] (no be tinko*tinko)
no be tinko*tinko
Random Song Lyrics :
- buen rato - igna (cl) lyrics
- bankrupt - imtrying lyrics
- bieber van de kroeg - donnie & mart hoogkamer lyrics
- new year, same dream - ajan lyrics
- hisani yangu - sabah salum lyrics
- like blocboy - mizzle mac lyrics
- young - dashboard confessional lyrics
- high - weakenedartist lyrics
- fragile love - kev sound lyrics
- i don't like - done with dolls lyrics