
happy day - yemi alade lyrics
[intro]
[?]
yemi alade, mm
yasso
[verse 1]
my bobo don break my heart
e don play me like football
i don call the next bobo
i no send, oh
omo, omo, my landlord don dey knock
e wan make i pack comot
i don waka go lagos
i no send, oh
[pre*chorus]
i go dey bele full, bele full
nothing you fit to, fit to do
i’m gonna be happy all day
me no mind the jealousy, jealousy
nothing wey you go fit to do
i’m gonna be happy all day
[chorus]
i don’t mind if i wake up with one thousand
and tomorrow na two billion
still a happy day
for my mind i go still get two billion
but right now na ten thousand
still a happy day
[post*chorus]
whether today (or today, oh)
or tomorrow (or na tomorrow)
we go jaiye (go better)
we go dey outside (we go better)
whether today (or today)
or tomorrow (or na tomorrow)
wе go jaiye (go better)
wе go dey outside (we go better)
[verse 2]
i don’t mind if e nepa no dey
my inverter go dey
i go still dey shine bright
omo, i go hip*hop, hooray
i no dey worry my mind
i just wan live my life, oh
omo, na my happiness consign me
[pre*chorus]
i go dey bele full, bele full
nothing you fit to, fit to do
i’m gonna be happy all day
me no mind the jealousy, jealousy
nothing wey you go fit to do
i’m gonna be happy all day
[chorus]
i don’t mind if i wake up with one thousand
and tomorrow na two billion
still a happy day
for my mind i go still get two billion
but right now na ten thousand
still a happy day
[post*chorus]
or na, na today (whether today)
or na, na tomorrow (or tomorrow)
we go dey jaiye (we go jaiye)
ah (we go they outside), we go they outside
whether today (or na, na today)
or tomorrow (or na, na tomorrow)
we go jaiye (ah)
we go they outside (yeah, oh)
Random Song Lyrics :
- crash the market - the salteens lyrics
- live r.i.p. - matxx lyrics
- hofre - daygard lyrics
- the sordid soliloquy of sawborg destructo - gwar lyrics
- мама (mama) - rauf & faik lyrics
- good thing - maisie smith lyrics
- i'm back, baby - markiplier & the gregory brothers lyrics
- like to dance - the initiates lyrics
- back then - birdman & juvenile lyrics
- malou / مالو - souad massi سعاد ماسي lyrics