
batman - yng mill lyrics
[intro]
7 made it
[chorus]
joromi, joromi, call on me, call on me, when you need my help
with my parachute oh, coming to save you, from joker
batman wey you see for film, wey dey fly for tall building
is coming now, is coming now, to save you now, to save you now. (yeah)
[verse]
one man army, k!ller with the vibe
cannot stop my shine, dem no burn them well
go down to my yard make i teach you what you dont know
body confusing, controlling, romancing
touching me where it’s turning me on
omo no dey feel like king kong
no go dey form porsche
no go dey dull young blood
ding ding dong
omo you dey make me sing song
omo you are making me strong
omo you are making my thing long
[chorus]
joromi, joromi, call on me, call on me, when you need my hеlp
with my parachute oh, coming to save you, from joker
batman wеy you see for film, wey dey fly for tall building
is coming now, is coming now, to save you now, to save you now. (yeah)
[outro]
7 made it
Random Song Lyrics :
- hallelujah - jim cathcart lyrics
- buzz off! - slope lyrics
- stars (take me higher) [adrenalize remix] - phuture noize & b-front lyrics
- as amygdala - amnesia scanner lyrics
- love after life - teddy & the rough riders lyrics
- plano de salvação - ives church lyrics
- finest ingredients - dj muggs, crimeapple & rlx lyrics
- это всё реально (it's all real) - bg brother lyrics
- my hoe - zl-killa lyrics
- в теле (in the body) - plgthg lyrics