
oluwa why - yolyboy lyrics
hey yah ah ah
yoly yolyboy
hah at all at all na him bad pass
man dey hustle him no fit chop breakfast
when you wake up for matrass
every morning your life dey for match pass
i say at all na him bad pass
wey dey hustle every day and none stop
some people dey hunger
some dey fly go atlanta
i don tire dey tire
for the people dey laugh me dey yap me yeh
dem dey mock me dey mock me
oluwa were you dey come blеss me yeh
i don tire dеy tire
for the place wey i dey dem dey mock me yeh
dem dey laugh me say
my life eno go make sense yeh
why why oluwa why
you no bless me eyah
make you bless me yeh
chai oluwa
why why oluwa why
you no bless me eyah
make you bless me yeh
i dey pray yeh
why why oluwa why
you no bless me eyah
make you bless me yeh
chai oluwa
why why oluwa why
you no bless me eyah
make you bless me yeh
i dey pray yeh
cos i don tire dey waste time god
when e be say dat man go blow
everybody dey hustle and blow
when e be say my time go show
i don tire dey waste time woh
for this life i dey hustle gon
i dey jejely wait on god
when e be say my time go show woh
i don tire dey tire
for the people dey laugh me dey yap me yeh
dem dey mock me dey mock me
oluwa were you dey come bless me yea
i don tire dey tire
for the place wey i dey dem dey mock me yeh
dem dey laugh me say
my life eno go make sense yeh
why why oluwa why
you no bless me eyah
make you bless me yeh
chai oluwa
why why oluwa why
you no bless me eyah
make you bless me yeh
i dey pray yeh
why why oluwa why
you no bless me eyah
make you bless me yeh
chai oluwa
why why oluwa why
you no bless me eyah
make you bless me yeh
i dey pray yeh
Random Song Lyrics :
- they don't know - max b lyrics
- cocaina - aljimen3z eirin lyrics
- vibra - dezignerdj lyrics
- each other - midnight merc lyrics
- es war nicht leicht ein nerd zu sein - own makes (illya) lyrics
- she can't find her keys - paul petersen lyrics
- szerelem (ii) - kolinda lyrics
- what is hate? - buzzard buzzard buzzard lyrics
- fly away - sandro lyrics
- remember your smile - 헤이즈문 (haze moon) lyrics