mumu african giant - yosa oku lyrics
na yeye, na yeye african giant
na mumu, na mumu african giant
na yeye, na yeye african giant
na mumu, na mumu african giant
na jaundice, na jaundice african giant
na stupid, na stupid african giant
na ugly, na ugly african giant
na sleeping, na sleeping african giant
water no get smell, water no get smell
water no get smell, if e dey smell no be water at all o
water no get smell, water no get smell
water no get smell, if e dey smell no be water at all o
i never see giant wey no dey see
and i nеver see giant with broken legs
giant wеt get plenty tyrant
i never see giant wet no get hand
this one no be giant na die ant
this one no be giant na die ant
na yeye, na yeye african giant
na mumu, na mumu african giant
na yeye, na yeye african giant
na mumu, na mumu african giant
na jaundice, na jaundice african giant
na stupid, na stupid african giant
na ugly, na ugly african giant
na sleeping, na sleeping african giant
african giant my yansh
romanticism e wan k!ll dem finish
romanticism e wan k!ll dem o
e wan to finish dem
water no get smell
if e dey smell yeah then no be water at all o
water no get, water no get smell
if e dey smell no be water at all
Random Song Lyrics :
- the way to pick up - hey men (헤이맨) (kor) lyrics
- stawka - dworczak lyrics
- best for me - eli snider lyrics
- be someone - bilk (band) lyrics
- intro - bane (srb) lyrics
- jap@n always your thang and always lved you - immabigballer lyrics
- valentines day - cocomelon lyrics
- high and alone - l1lo lyrics
- pancake - young nudy lyrics
- пять озёр (five lakes) - holyweed lyrics