rama (god dey come) - yosa oku lyrics
uhum, ahan ha huh
oh, my brothers, my sisters
make you open your ears and hear this one
hare krishna hare krishna
krishna krishna hare hare
hare rama hare rama
rama rama hare hare
hare krishna hare krishna
krishna krishna hare hare
hare rama hare rama
rama rama hare hare
wetin my eyes see my mouth go talk
wetin my eyes see my mouth go talk
wetin my eyes see my mouth go talk
wetin my eyes see my mouth go talk
wetin my eyes see my mouth go talk
wetin my eyes see my mouth go talk
wetin my eyes see my mouth go talk
wetin my eyes see my mouth go talk
see all the politicians wey dey make life dey hard for the people
see god dey come wan come hold dem for waist
all the politicians wey dey make life dey hard for the masses
bhagavan dey come wan come hold dem for waist
all the politicians wey dey make life dey hard for the people
see god dey come wan come hold dem for waist
bhagavan wan come hold dem for neck
bhagavan vasudeva wan hold dem for leg
hare krishna hare krishna
krishna krishna hare hare
hare rama hare rama
rama rama hare hare
me i done see that god wey every religion dey talk about dey worship
me i know who he be, i know him face, i know him face
me i done see that god wey everybody dey talk about and dey glorify
i know who he be, i know him face na like you and me
i done see that god so make you listen, who listen go dey blessed
the one wey no wan listen go enter fire, dem go hear wehhn
me i done see that god na vasudeva, na vasudeva, him name na krishna
i know who he be, i know who he be
i know who he be, i know who he be
wetin my eyes see my mouth go talk
wetin my eyes see my mouth go talk
wetin my eyes done see my mouth go talk
wetin my eyes see my mouth go talk
wetin my eyes done see my mouth go talk, o
wetin my eyes see my mouth go talk
wetin my eyes done see
Random Song Lyrics :
- tenisz - kissbaba lyrics
- houden van mij - joël domingos lyrics
- ливень - kolllmap1k lyrics
- tanging hiling - sharon cuneta lyrics
- mutant - enthrallment lyrics
- on the low - syntixo lyrics
- feelings - superox lyrics
- trilogy - spragga benz lyrics
- it’s raining b******t - obscurest vinyl lyrics
- ôi tình yêu thật điêu (しんきろうの愛) (japanese version) - lena lena lyrics