lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

thunder - yosa oku lyrics

Loading...

chu ma chu, chu ma chu
chuni chuni ma chu, chuni ma chu
chuni ma chu, chukwu chuni ma chu
chu ni ma, a chukwu chuni ma
chukwuni chuni ma chu
chukwuni ma, chukwu chuni ma chu

thunder, chukwuni chuni ma chu
thunder, chukwuni chuni ma chu
thunder, chukwuni chuni ma chu
thunder, chukwuni chuni ma chu

thunder, chukwuni chuni ma chu
thunder, chukwuni chuni ma chu
thunder, chukwuni chuni ma chu
thunder, chukwuni chuni ma chu
ayy

everyday, my people dem dey cry say dem want change
n0body dey do something, real thing, to make the change
everybody want to hustle and get the money sharp, sharp, sharp
everybody want to store him own for him house
kpa, kpa, kpa
kpa, kpa, kpa o
look your brother man
i say look your sister man
because of the one wey we go chop
we no go fit open mouth to talk
water too drink, nuh dey
food to chop, nuh dey
road to walka put, nuh dеy
light to see, nuh dey, yo
thunder, chukwuni chuni ma chu
thunder, chukwuni chuni ma chu
thundеr, chukwuni chuni ma chu
thunder, chukwuni chuni ma chu

thunder, chukwuni chuni ma chu
thunder, chukwuni chuni ma chu
thunder, chukwuni chuni ma chu
thunder, chukwuni chuni ma chu
ayy

educate you, you
i come here to educate your mind
and now i come here to titillate your body
at the same time make you feel so naughty
at the same time give you some word
wey go make you feel like somebo*body
make you open your ear
make you dey hear the, the things wey dey talk
ayy
fela kuti done talk
he talk till he comot for this world
i beg everybody make you listen
na fear, fear, fear make we nuh wan rise
make we nuh wan take our own place
make we nuh wan make our own stand
make we nuh wan claim our own right
make we nuh wan claim our own right
yo, yo, yo, yo
thunder, chukwuni chuni ma chu
thunder, chukwuni chuni ma chu
thunder, chukwuni chuni ma chu
thunder, chukwuni chuni ma chu

thunder, chukwuni chuni ma chu
thunder, chukwuni chuni ma chu
thunder, chukwuni chuni ma chu
thunder, chukwuni chuni ma chu
ayy

make your body bounce
go make your body bounce o
make your body bounce o

Random Song Lyrics :

Popular

Loading...