
money na water - young civilian lyrics
wetin dey your mind? i want to know
oya do that thing wey dey your mind
wetin dey your mind? i want to know
oya do that thing wey dey your mind
wetin dey your mind? i want to know
oya do that thing wey dey your mind
wetin dey your mind? i want to know
oya do that thing wey dey your mind
better rest better rest better rest
you don try e no gree better rest
better rest better rest better rest
you don try e no gree better rest
you dey form baddie gele better rest
you dey form baddie gele better rest
better rest better rest better rest
you don try e no gree better rest
money na water
e no dey last again
money na water
e no dey last again
5 million no dey last again (ehh no dey last again)
10 million no dey last again (ehh e no dey last again o)
20 million no dey last again (ehh no dey last again)
ehh no dey last again (ehh e no dey last again)
all this money no dey last again
i need the kin of money wey go fit last again ehh
i need the kin of money wey i go fit stack ehh
i need the kin of money wey i go fit dash
all this money no dey last again
i need the kin of money wey go fit last again ehh
i need the kin of money wey i go fit stack ehh
i need the kin of money wey i go fit dash dash dash
(dash dash)
better rest better rest better rest
you don try e no gree better rest
better rest better rest better rest
you don try e no gree better rest
you dey form baddie gele better rest
you dey form baddie gele better rest
better rest better rest better rest
you don try e no gree better rest
Random Song Lyrics :
- disgrace yourself - king parrot lyrics
- 0s + 1s - kawehi lyrics
- nostalgique - the eastern plain lyrics
- gn - hy9 "h" lyrics
- whistle - haute lyrics
- the feel to yeet - dewtie lyrics
- just one moment - greg jones lyrics
- my way - malka meo lyrics
- billy gustavo - barney gombo lyrics
- when you're smiling - doris day lyrics