
5 & 6 - youngt noni lyrics
mad o
uwoor wuhiii
boy wey dey sing song dada
agh aghh
girl you fine pass melanin
whats your name make i for remit
place your order bill is on me
and girl you’re covered with the blood of je
god made you special
just like hayzel
girl your beauty is unstoppable
your backside is unbeatable
the way you move, you look reliable
rotate
make i show case
this your bombay make me meditate
this your face no need mary kay
omoge clap that ikebe
rotate
make i show case
this your bombay make me meditate
this your face no need mary kay
omoge clap that ikebe
girl you know sey na me and you
we be like 5 & 6
na only me and you
girl you know sey na me and you
we be like 5 & 6
na only me and you
uwoor wuhiii
123
girl i love you still
123
oh my omalicha omalicha omalicha urhh urhh
girl you be omalicha urhhh urhh
girl you be my peace of mind urhh urhh
you’re my monalisa agh agh
saytmix
mad o
Random Song Lyrics :
- tompkins sq - lazylazy lyrics
- pad - peel dream magazine lyrics
- just breathe, it’s as easy as that - sendflowrs lyrics
- отвергнутый (rejected) - песец (pesec) lyrics
- schemer - crimson caroline lyrics
- falling apart - morgan kramer lyrics
- gurufim - kiko dinucci lyrics
- la gigantesca scritta coop [demo] - le luci della centrale elettrica lyrics
- living alone - florist lyrics
- rozviklaný vozík plný mrtvých krys (žijeme v americe) - james cole lyrics