
more - y'ung-k ryan lyrics
(hmnnnn kongo aso)
pre*chorus
as i step in
everybody know i be the vybez beast
you better calm me down, if you vex me
so make i do you jejeje
haters keep on vexing
cause you know say i be the next thing, hmnn hmnnn yeah yeah yeah
chorus
surprise that i’m more than you thought
you know i’m more than enough
i’ve got more than you got
and i still got more and more
surprise that i’m more than you thought
you know i’m more than enough
i’ve got more than you got
and i still got more and more
hook
kpakutu kpa kpa
kongo aso, they say dem be wanting more
kpakutu kpa kpa
kongo aso, they say dem be wanting more
kpakutu kpa kpa
kongo aso, they say dem be wanting more
kpakutu kpa kpa
kongo aso, they say dem be wanting more
verse
just wait and see
when the thing happen you’ll be like omg
i be the kind n*gga wey dey tell n*ggas
i know you brought it up but i’m gonna shut it down
wake up wake up
i no fit sleep until my bank account wake up
giving you got songs nonstop
mo no lati blow, o di dan dan
hook 2
come bless me almighty
give thanks to almighty
come bless my family
and all my people too
give thanks to almighty
come bless me almighty
come bless my family
and all my people too
pre*chorus
as i step in
everybody know i be the vybez beast
you better calm me down, if you vex me
so make i do you jejeje
haters keep on vexing
cause you know say i be the next thing, hmnn hmnnn yeah yeah yeah
chorus
surprise that i’m more than you thought
you know i’m more than enough
i’ve got more than you got
and i still got more and more
surprise that i’m more than you thought
you know i’m more than enough
i’ve got more than you got
and i still got more and more
hook
kpakutu kpa kpa
kongo aso, they say dem be wanting more
kpakutu kpa kpa
kongo aso, they say dem be wanting more
kpakutu kpa kpa
kongo aso, they say dem be wanting more
kpakutu kpa kpa
kongo aso, they say dem be wanting more
hook 2
almighty, come bless me almighty
come bless my family
and all my people too
give thanks to almighty
come bless me almighty
come bless my family
and all my people too…..
Random Song Lyrics :
- say goodbye - song haye lyrics
- dislike - loopy lyrics
- fun and games - trak lyrics
- all or nothing - move on, be strong lyrics
- abanti sithi bristy hobe ar aktu por lyrics - bappa mozumder lyrics
- lost - jake hope lyrics
- rage like a riot monkey! - dot dot curve lyrics
- un enlace mejor - matilda (arg) lyrics
- when i’m gone - greif lyrics
- right on time - little brother lyrics