
jah - yungsammie lyrics
(verse 1)
i pray to god i see the better days
i pray to god i no see rainy days
i put my life on jah
i put my life on this p
i’m never sleeping my g
247 i’m on my pc
many things happen wey make me realize
many things wey happen wey make me organize
omo n0body tell me before i wise (real life)
wey thing wey do me before no do me twice
plenty good things go still happen
celebrations go come
the money sef go drop
jubilations go sup
everything go align one by one
my brother it is fine
joy go come
(chorus)
jah elijah elijah elijah
owo mi loke jah
mo ke hallelujah pa
ranmi lowo kin go ke agba
ki bata mi dun kokoka
mio mo ogun mio mo ifa
na only you i get jah
ese yeh yeh ye
one day one day
moma lowo laye
say my story go change
when my hustle go pay
available go dey
all the times i failed
i no go feel am again
again again
(verse 2)
porsche panamera
omo esha ni but e dope
mon hustle my n*gga
all my life i no fold
if na jazz e go cast
n0body to run to run to jah
before my probelm go go far
malaika shen gbo ke bo far
they won stop me but they cannot stop me
won fe copy won she photocopy
dem dey vex coz my gbedu disturbing
na their personal gobe be that
(chorus)
jah elijah elijah elijah
owo mi loke jah
mo ke hallelujah pa
ranmi lowo kin go ke agba
ki bata mi dun kokoka
mio mo ogun mio mo ifa
na only you i get jah
ese yeh yeh ye
one day one day
moma lowo laye
say my story go change
when my hustle go pay
available go dey
all the times i failed
i no go feel am again
again again
plenty good things go still happen
celebrations go come
the money sef go drop
jubilations go sup
everything go align one by one
my brother it is fine
joy go come
jah elijah elijah elijah
owo mi loke jah
mo ke hallelujah pa
ranmi lowo kin go ke agba
ki bata mi dun kokoka
mio mo ogun mio mo ifa
na only you i get jah
Random Song Lyrics :
- lighthouse - be steadwell lyrics
- schemin - ynr spark lyrics
- kosmo shinobi - slay lyrics
- shoes - mellowhype lyrics
- fuck apologies. (jump smokers remix) - jojo lyrics
- let it end part ii - karliene lyrics
- capital x - turbowolf lyrics
- freestyle 2018 - tom zanetti lyrics
- youth (son lux remix) - troye sivan lyrics
- playboy-hanna - martti vainaa & sallitut aineet lyrics