lirik lagu ye – burna boy
[intro]
yeah
my n-gg-…die for nothing
……..
oluwaburna o (ehn ehn)
ye ye ye ye ye ye ye
ye ye ye ye o ye (ehn ehn)
ye ye ye ye ye ye ye
ye ye ye ye ye ye ye
ye ye ye ye ye o ye (ehn eh)
[verse 1]
this one na gbedu wey dey ja pata
me i no get time i dey dagbada
dada cover my face
calling me lagbaja
biggie man wey no dey wear agbada
ahn ahn (ad libs)
[chorus]
my n-gg- what’s the complaint
g-wagon or de bentley
the gyaldem riding with me
i no fit
die for nothing
my n-gg- what’s the complaint
g-wagon or de bentley
the gyaldem riding with me
i no fit
die for nothing
[verse 2]
make you know say
anything wey you do
dem must comentate (i can’t coman k!ll myself)
so anything wey i dey do
i dey try to dey do am my way (i can’t coman k!ll myself)
plenty plenty plenty suffer wey we face
just to make sure money dey
[pre-chorus]
but my people dem go say
i no want kpai
i no want die
i no want kpeme
i want enjoy
i want chop life
i want buy motor
i want build house
i still want turn up
[chorus]
my n-gg- what’s the complaint
g-wagon or de bentley
the gyaldem riding with me
i no fit
die for nothing
my n-gg- what’s the complaint
g-wagon or de bentley
the gyaldem riding with me
i no fit
die for nothing
[verse 3]
different things dem happening
schemes and packaging
in er one night 4 shows am juggling
flow like the ocean
my boat am paddling
shout out shina peller
that’s my bro; my family
[?]
when it comes to money
i dey concentrate
make i tell you straight
you are not my mate
if you be commissioner
i be head of state
[pre-chorus]
but my people dem go say
i no want kpai
i no want die
i no want kpeme
i want enjoy
i want chop life
i want buy motor
i want build house
i still want turn up
[chorus]
my n-gg- what’s the complaint
g-wagon or de bentley
the gyaldem riding with me
i no fit
die for nothing
my n-gg- what’s the complaint
g-wagon or de bentley
the gyaldem riding with me
i no fit
die for nothing
[outro]
oluwaburna o
ye ye ye ye ye ye ye
ye ye ye ye o ye (ehn ehn)
ye ye ye ye ye ye ye
ye ye ye ye ye ye ye
ye ye ye ye ye o ye (ehn eh)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu mojinos escozios › lirik lagu tengo una verruga en la frente – mojinos escozios
- kumpulan lirik lagu vrsty › lirik lagu colorblind – vrsty
- kumpulan lirik lagu jon young › lirik lagu don’t wanna fight – jon young
- kumpulan lirik lagu eddie nilsson › lirik lagu josefin – eddie nilsson
- kumpulan lirik lagu raw › lirik lagu spit – raw
- kumpulan lirik lagu mud sun › lirik lagu the gangsta way – mud sun
- kumpulan lirik lagu seru giran › lirik lagu llorando en el espejo – serú girán
- kumpulan lirik lagu the jealous guys › lirik lagu genesis – the jealous guys
- kumpulan lirik lagu brothers keepers › lirik lagu adriano (letzte warnung) – brothers keepers
- kumpulan lirik lagu ricardo arjona › lirik lagu historia – en vivo – ricardo arjona