easy(mhmm) - zakarii slvr lyrics
it’s 10pm and the night is sizzling
the boys dem going crazy and the girls dem they got the rhythm
you sef know i got the spice and the seasoning
she’s can’t get enough of me and i don’t even know the reason
kari, whatsup
she tell me say she wan turn up
baby, lock up
her other man sef don f*ck up
easy ohh easy ohh
shawty please take it easy oh
see me oh see me oh
she too dey move baby leave me oh
easy ohh easy ohh
shawty please take it еasy oh
see me oh see me oh
she too dеy move baby leave me oh
mhmmm mhmm
let’s get this p
mhmm
say you like trouble
mhmmm
shey you can’t get enough
mhmmm
bad boys lap for the unit tell everybody to shekpe oh
as the matter don burst, everybody dey manya oh
oh my baby
make you no leave me for gutter(leave me for gutter oh)
at all at all, na him bad pass
everybody dey march am
but i no be remy boy, give me my money and paper
them dey hear me for speaker
i too bad, be their father
i’m a bonafide leader
call me a bonafide leader oh
easy ohh easy ohh
shawty please take it easy oh
see me oh see me oh
she too dey move baby leave me oh
easy ohh easy ohh
shawty please take it easy oh
see me oh see me oh
she too dey move baby no go leave me oh
mhmmm mhmm
let’s get this p
mhmm
say you like trouble
mhmmm
shey you can’t get enough
mhmmm
Random Song Lyrics :
- rough battle in the start - landzer0 lyrics
- be mine r&b - njay flyest lyrics
- come outside (featuring abtlastnite) - dj 6ix lyrics
- nos matamos - ébano & a.dense lyrics
- сердце (serdce) - lil tamagochi lyrics
- duality - ultrrviolet lyrics
- sa mnom nema hoću-neću - samira grbović sani lyrics
- bez lokalizacji - drużyna 2115 lyrics
- i know you (with matt maeson) - steinza lyrics
- nmp tornado - david shawty & yungster jack lyrics