where dem? - zakarii slvr lyrics
Loading...
omo wo
tell me go
me i go go
cus na only me know
how the thing dey be
the cases i see
the places i’ve been
people i’ve seen
omo wo
tell me go
me i go go
cus na only me know
omo w
tell me go
me i go go
cus na only me know
where dem?
abobi where dem
wetin dem tell you?
wetin dem yarn you?
this one na intro
na me dey run the disco
na me give the inspo
na me givе dem inspo
them talk say e еasy
easy peasy
them talk say e easy
do am if e easy
i tell them make dem do am
see say dem no fit do am
them say dem no go do am
cus na only me dey do am
Random Song Lyrics :
- apocalypse - evo lyrics
- rust (interlude) - twin shadow lyrics
- mythbuilding exercise no.9 - milo lyrics
- soulmate - yeon woo lyrics
- dozer - in angles lyrics
- jennifer - magna carta cartel lyrics
- hypnosis - for the fallen dreams lyrics
- a woman never changes - van hunt lyrics
- unstoppable - for the fallen dreams lyrics
- victoria - christine d' clario lyrics