
pressure - zerrydl lyrics
[intro]
zerry pon this one
bi busy
[verse 1]
i been on the road and i’m lost in thought
never lose faith, i put my trust in god
put my cell phone on do not disturb
because if you no get money, you gon’ see many insult
i know jah, jah cover me
i remember when nkechi, she pour me water ni
and she go dey call me every time i no dey pick, ooh
i never make money, tell me why i go, dey sleep, ooh
[chorus]
deep down, i feel far away
from the pressure and the stress i face from еach direction
so dis time i’m gon’ sought a way
to find redеmption and save me from the pressure
[verse 2]
i dey my hustle mood, do not disturb me
same time, my girlfriend, she still disturb me
i got to concentrate, ’cause i dey chase money
’cause if the oppression come e no go funny
how do i pay? cash app to wallet
trade by vendor and trade my money i collect
but they still dey discuss money full your pocket
enemies be like snake inside toilet
lost a lot, i never lost my faith
dem be try take my place, but i remain zerrydl
how you wan take feel like when people
wey you call your friends, they pluck your feathers, take dey scratch ear
when i fall, i find my way up
i’ve never been sober, only style when i’m in my place
now i put a smile on my family face
i finally know how they money dey taste
[chorus]
deep down, i feel far away
from the pressure and the stress i face from each direction
so dis time i’m gon’ sought a way
to find redemption and save me from the pressure
deep down, i feel far away
from the pressure and the stress i face from each direction
so dis time i’m gon’ sought a way
to find redemption and save me from the pressure
[outro]
deep down, i feel far away
from the pressure and the stress i face from each direction
so dis time i’m gon’ sought a way
to find redemption and save me from the pressure
Random Song Lyrics :
- jingle bells - tosca donati lyrics
- ridah - moon sujin (문수진) lyrics
- alc (snippet) - lacazette lyrics
- vapor chase - the brokedowns lyrics
- mag ich nicht - eagle punch lyrics
- нету места (no place) - endi (yungendi) lyrics
- shot me down [mixed] - david guetta lyrics
- spinavy hittt - porsche boy lyrics
- cuando no tengas más - la cuca lyrics
- murdar ii - flou rege, chimie & bibanu lyrics