
genesis - zlatan lyrics
[verse 1]
make i tell you how it start from genesis
e no be for inference, no talk to enemies
no be think o wey this people use my eye see
the matter spicy, this f*cking vices
now they can’t let go
now them wan use am wan shed o
no moguo in momo, so leave me make i see my falcetto
[chorus]
i be leaving on the low, but i don’t no go know
when the people want to take the boy photo
all my neck is frozen, makе them make them chop mе
ọ bụrụ no ego, no disturb him though
i be leaving on the low, but i don’t no go know
when the people want to take the boy photo
all my neck is frozen, make them make them chop me
ọ bụrụ no ego, no disturb him though
[refrain]
iye oh, iye oh
che chuwe ego
ge buru o oga ya
iye oh, iye oh
che chuwe ego
ge buru o oga ya
[verse 2]
ah yege, yege, yaga, yega
money dey give morale (high morale)
ah yege, yege, yaga, yega
ah kunuba ose obi ike
for this life o, i swear to god o nwe’onye mere ibe ya
we buru ge, o buru na
if you wetin i see, your eye go tear
but now nụ enkema amaka
ekqwe my mariamaka? the cheque is getting bigger
my money be fine bo*bo, iye*iye*iye
to avoid depression, get chube ego
[chorus]
i be leaving on the low, but i don’t no go know
when the people want to take the boy photo
all my neck is frozen, make them make them chop me
ọ bụrụ no ego, no disturb him though
i be leaving on the low, but i don’t no go know
when the people want to take the boy photo
all my neck is frozen, make them make them chop me
ọ bụrụ no ego, no disturb him though
Random Song Lyrics :
- don't believe me - room 25 lyrics
- flames(lud foe im da man remix) - young jay lyrics
- jane the queen of love (live) - frank black and the catholics lyrics
- free - olsc lyrics
- if you leave me now - viola wills lyrics
- 20 17 - kidnfinity lyrics
- renegade [jay-z remix] - extraordinary $am lyrics
- la machine s'arrête pas - bagzio lyrics
- a cuckaroonies christmas - rusta man lyrics
- tapety - biyōshi lyrics