
oyoyo - zlatan lyrics
[verse 1]
wetin you do
i say i trust the process even when i no dey see result
i stand for queue
but e belike the green light for my traffic e no dey work
who i see?
i see n0body n0body n0body but my self
ojutiri
as dem no motivate me i kuku motivate myself
[chorus]
i reached out to alot but them jonze meee
dem do me wayo
naso i bend down carry my load
no collateral to ask for loan
i reached out to alot but them jonze meee
dem do me wayo
naso i bend down carry my load
no collateral to ask for loan
[post*chorus]
see me now! person wey dem no send before dem see me shout oyoyo
even person wey follow s**t for church dey see me shout oyoyo
lambo truck inside traffic o! dem see me shout oyoyo
oyoyo oyoyo oyoyo
[verse 2]
i live my life i no dey send them jhoor
oye oye oyekemo
the matter no be today start from exodus
i go show them my true color
from ikorodu to america
the hustle make me go deeper
i bin dey reason dem say no think am
i ready receive but there’s no giver
and if to say na man dey run am e for don cast
for the money i for do jazz
i for do this i for do that
i see shortcut but shey i go last
chineke moh bikoyemegoo
all of my life make e dey meaningful
make my blessings come in many folds
many goals wey keeper no fit hold
[chorus]
i reached out to alot but them jonze
dem do me wayo
naso i bend down carry my load
no collateral to ask for loan
i reached out to alot but them jonze meee
dem do me wayo
naso i bend down carry my load
no collateral to ask for loan
[post*chorus]
see me now! person wey dem no send before dem see me shout oyoyo
even person wey follow s**t for church dey see me shout oyoyo
lambo truck inside traffic o! dem see me shout oyoyo
oyoyo oyoyo oyoyo
Random Song Lyrics :
- summertime speakeasy - sweet talk lyrics
- mä nään sut - mikko harju lyrics
- definitely not love (speed up) - falksiss lyrics
- слово пацана freestyle (slovo patsana freestyle) - desastre01 lyrics
- мечта корбюзье (corbusier's dream) - out of stock lyrics
- elgd3 - الجدع - xaytog - زايتوج lyrics
- звуки бензопилы - tarakasl lyrics
- hidden in the sand - thegal101 lyrics
- mount shinning - not i but shammah lyrics
- boneca russa - renata schneider lyrics