lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu shoe maker – 121selah

Loading...

[intro]
oh*oh

[verse 1]
shoemaker where you dey come fix my shoe
shoemaker where you dey i need you now
i call you because i know say na fix am (na, na)
shoemaker where you dey i need you now
shoemaker where you dey
come fix my shoe
shoemaker where you dey i need you
i call you because i know say na fix am (na, na)
i know where you dey
i know where to find you
[pre*chorus]
oh oh oh oh
the point be say na person wey go fix am
mе i go call o
cos na him sabi the thing well well o
i no go carry mattеr of shoe go give a carpenter

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...