lirik lagu call jehovah – 1da banton
i say your not my ni**a yeah, yeah, yeah
ofe jami si wo wo wo
you’re not my sister yeah, yeah, yeah
small pikin wey no like to dey hear word, hear word
stubborn tenant wey dey fight with e landlord, landlord
john 3:16 tell me say make i dey fear god, fear god
cos as the pastor dey preach
everybody dey jalo, jalo
i say we dey call jehovah o eh
we dey call jehova o ah
onome call jehova eh
we dey call jehova o
if you gеt problem no dey call me, call mе
i say make you call jehova o eh
onome call jehova o eh
say we dey call jehova eh
i say your not my ni**a yeah, yeah, yeah
ofe jami si kolombo
you’re not my sister yeah, yeah, yeah
i say your not my ni**a yeah, yeah, yeah
ofe jami si kolombo
you’re not my sister yeah, yeah, yeah
i say no be gra gra na tactics
if you waka kuru*kere you go jam crisis
oya cool down, cool down
take am, take am jeje
i know say e been no easy o
ten thousand turkey one kilo
family people dey bill o
say but we no go gree we go fight
we dey call jehova eh
we dey call jehova o ah
onome call jehova o eh
we dey call jehova o
if you get problem no dey call me, call me
say make you call jehova eh
onome call jehova o eh
say we dey call jehovah o eh
i say youʼre not my ni**a yeah, yeah, yeah
ofe jami si kolombo
you’re not my sister yeah, yeah, yeah
i say your not my ni**a yeah, yeah, yeah
ofe jami si kolombo
you’re not my sister yeah, yeah, yeah
melody originalo melody
original 1da banton deyaaaa
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu wxrdie › lirik lagu vinflow – wxrdie
- kumpulan lirik lagu guess pop › lirik lagu ici le 9.3 – guess pop
- kumpulan lirik lagu rivtweraj › lirik lagu triangle offense – rivtweraj
- kumpulan lirik lagu anne october › lirik lagu sex in space – anne october
- kumpulan lirik lagu the carolyn hester coalition › lirik lagu magic, man – the carolyn hester coalition
- kumpulan lirik lagu alessio colombini › lirik lagu mariposa non è un fiore – alessio colombini
- kumpulan lirik lagu front line assembly › lirik lagu tilt – front line assembly
- kumpulan lirik lagu cxnverge › lirik lagu came wit the lean – cxnverge
- kumpulan lirik lagu jblast xd › lirik lagu party, party, going down – jblast xd
- kumpulan lirik lagu sorrowsoul › lirik lagu bankroll (feat. luhbando27) – sorrowsoul