lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu summer love – 1da banton

Loading...

believe, believe, believe
(chant)
michon

i been dey think say i too sabi (this love thing)
until dem break my heart oh i see (see sumtin)
and now you dun dey show me love wey dey feel like true love, ye eh

i dey see everything e dey be like true love

but i no wan believe believe believe believe you
say i no fit believe believe believe believe you
even when i wan dey believe believe believe believe you ey
say i no fit believe believe believe believe you
say dem dun do me bad e dun do
them dun break my heart e dun do
but deep down inna me heart i dey wish for that special love
summer love ah
say dem dun do me bad e dun do
them dun break my heart e dun do
but deep down inna me heart i dey wish for that special love
summer love urh urh

show me
this love you dey show me
i swear down i dey feel am
na micheal jackson thriller oh no
lisa, i swear down she been do me
i no go lie she been fool me
e make me wan lose it
since u came into my life you make me fall in love
wetin u dey do me girlie me i never know
i dey follow you from agip down to rumukalagbor
i say okiemute dun rent house for my mind

but i no wan believe believe believe believe you (believe oh)
say i no fit believe believe believe believe you
even when i wan dey believe believe believe believe you ey
say i no fit believe believe believe believe you
original oh
(vocalizing)
original 1da banton, deyyyah

say dem dun do me bad e dun do
them dun break my heart e dun do
but deep down inna me heart i dey wish for that special love
summer love

but i no wan believe believe believe believe you
say i no fit believe believe believe believe you
even when i wan dey believe believe believe believe you ey
say i no fit believe believe believe believe you

it’s stg
original oh

dem dun do me bad e dun do
them dun break my heart e dun do
but deep down inna me heart i dey wish for that special love
summer love

say dem dun do me bad e dun do
them dun break my heart e dun do
but deep down inna me heart i dey wish for that special love
summer love

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...