lirik lagu whine fi mi – 1da banton
yo i’m the party controller, (controller oh)
when i step inna the place everywhere light up like fire (like fire o)
say me got that juice and sauce,say me got the ginger (say me got the ginger ohh ohh
me be the life of the party anywhere wey me dey eh where the gyal them dey ehh ahh
big batty gyal why you whine like that
you won make ah man loose him mind
big batty gyal why you wiggle like that o
you won make ah man loose him mind
whine fi mi now whine fi mi now
gyal just whine fi mi now
whine fi mi now whine fi mi now
gyal come roll for me now
ohh ohh yeah
your wahala e dey for your back o
see how boys them dey follow you o
your wahala e dey for your back o
see how boys them dey follow you o
shorts shorts and batty rider
oh girl e look good pon ya
all the man dem ah pay attention
everytime when you walking through
yo girl get all loser
why ya act like you no know so
and mi love your att-tude
well s-xy and well rude
ohh yeah
oh you are move so
girl me want fi know oh oh oh
every single time you p-ss
you have me head a swell because
big batty gyal why you whine like that
you won make ah man loose him mind
big batty gyal why you wiggle like that o
you won make ah man loose him mind
whine fi mi now whine fi mi now
gyal just whine fi mi now
whine fi mi now whine fi mi now
gyal come roll for me now
ohh ohh yeah
your wahala e dey for your back o
see how boys them dey follow you o
your wahala e dey for your back o
see how boys them dey follow you o
(stand well) bambam bilo bam bam
she’s your bumbum na real o (i won know)
bambam bilo bam bam
she’s your bumbum na real o (i won know)
man them deyaaa ohh
so shayo must deya ooo
gyal them deyaa ohh
ready to mash up the dancehall(priyeeee)
yo i’m the party controller,(controller oh)
when i step inna the place everywhere light up like fire (like fire o)
say me got that juice and sauce,say me got the ginger (say me got the ginger ohh ohh
me be the life of the party anywhere wey me dey eh where the gyal them dey ehh ahh
oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh
whine fi mi now whine fi mi now
gyal just whine fi mi now
whine fi mi now whine fi mi now
gyal come roll for me now
ohh ohh yeah
kranium
original 1da banton o yeah
say you already know say badman deyaaa ooo
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu adam turley josh mac › lirik lagu pure bliss – adam turley & josh mac
- kumpulan lirik lagu blight › lirik lagu could ever love – blight
- kumpulan lirik lagu allblack kenny beats drakeo the ruler › lirik lagu ego – allblack, kenny beats & drakeo the ruler
- kumpulan lirik lagu polygon dnb › lirik lagu contradiction – polygon (dnb)
- kumpulan lirik lagu stark › lirik lagu rewind your love – stark
- kumpulan lirik lagu zexta alianza › lirik lagu supe perder – zexta alianza
- kumpulan lirik lagu lalo ebratt kiko el crazy › lirik lagu plakata – lalo ebratt & kiko el crazy
- kumpulan lirik lagu likkle vybz › lirik lagu no cap – likkle vybz
- kumpulan lirik lagu toyan › lirik lagu gun fever – toyan
- kumpulan lirik lagu ayce comet › lirik lagu lunar eclipse – ayce comet