lirik lagu confidential – 255, boybreed & sfr
[intro]
oh yeah
jowo oh two fifty*five
[chorus: chibuzor franklyn amajuoyi & nnamdi kennedy amajuoyi]
do you remember girl the first time me set my eyes (on you?)
oh, bellina no other girl wey fit match my vibe (like you)
say when we get down, don’t let n0body know
confidential e be me and you
don’t tell n0body
don’t let n0body know
[verse 1: chibuzor franklyn amajuoyi]
long time wey me find a girl like you
baby girl you’re my energy
call me baby i go dey for you
give you everything wey you need
anybody wey go put asunder (‘sunder)
na god go fire them with thunder (thunder)
i keep you for your food wey i dey hunger (yeah)
girl i can’t wait any longer
[pre*chorus: chibuzor franklyn amajuoyi]
say omo, ma lo sey gra, gra (gra, gra)
[?] go do, da da (da da)
say omo, ma lo sey gra, gra for me
[?] go do, da da, ayy
say omo, ma lo sey gra, gra (ayy)
[?] go do, da da (yeah, yeah)
[?] (jo)
[?] (jo)
oh omo, ma lo sey gra, gra, yeah, yeah
[chorus: chibuzor franklyn amajuoyi & nnamdi kennedy amajuoyi]
do you remember girl the first time me set my eyes (on you?)
oh, bellina no other girl wey fit match my vibe (like you)
say when we get down, don’t let n0body know
confidential e be me and you
don’t tell n0body
don’t let n0body know
[instrumental break]
[verse 2: nnamdi kennedy amajuoyi]
tonight i go dey for your body (body)
girl you know you be my chargie (my chargie)
and if you not around me darling
wetin i go do? (wetin i go do?)
wetin i go do? (wetin i go do?)
can’t get you out of my system (system)
i no fit to wait till the weekend (weekend)
na you wey go born all of my kids them, baby, yeah
[chorus: chibuzor franklyn amajuoyi & nnamdi kennedy amajuoyi]
do you remember girl the first time me set my eyes (on you?)
oh, bellina no other girl wey fit match my vibe (like you)
say when we get down, don’t let n0body know
confidential e be me and you
don’t tell n0body
don’t let n0body know
[outro: nnamdi kennedy amajuoyi]
oh bellina
girl you know i dey love you
long time, long time
girl you know i dey love you
long time, long time
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu john faser › lirik lagu resti, solchi e il lascito della tempesta – john faser
- kumpulan lirik lagu eleanord › lirik lagu bae. – eleanor:d
- kumpulan lirik lagu lilf lemos › lirik lagu rastafári – lilf lemos
- kumpulan lirik lagu cevid 19 › lirik lagu drunk freestyle – cevid 19
- kumpulan lirik lagu a r i z o n a › lirik lagu dark skies – a r i z o n a
- kumpulan lirik lagu tenfold ca › lirik lagu un animo – tenfold (ca)
- kumpulan lirik lagu uglyface › lirik lagu through the wormhole ep2 – uglyface
- kumpulan lirik lagu orionrebirth › lirik lagu past days – orion(rebirth)
- kumpulan lirik lagu nicole c mullen › lirik lagu i need to know – nicole c. mullen
- kumpulan lirik lagu enchantler › lirik lagu here we go now! – enchantler