lirik lagu hold my hand – 2baba
[intro]
life has been tough, we come to get the small food they are sharing. sometimes, the food has flies in it. people keep pushing us when we are in the queue. the mosquitoes bite us in the night, i just want to go home, but those people dem burn our house
[hook/chorus]
touch a life today
touch a life today
try to touch a life today
touch a life today
touch a life today
try to touch a life today
[verse 1]
throughout for history
them dey talk am say no man is an island (them dey talk am)
for history
them say one tree cannever make a forest (them dey talk am)
as e come be so
wetin you get to show?
wetin you get to say?
wetin you go do for the matter?
hold my hand
i’ll hold your hand
we go dey stronger
do something for another man
bring out the laughter
all we need is one love
all we need is one love, one heart
[hook/chorus]
touch a life today
touch a life today
e no matter wetin you get
try to touch a life today
touch a life today
touch a life today
as you dey work, you dey successful
say make you touch a life today
[verse 2]
as you dey work you dey pray
make e better, make you hamma, make you successful
and if e work for you
remember say some people dey
dem never belleful
i say na one drop of water
dey create an ocean eh
so make we join hand together
to better our nation
so if i do for one person
yo do for another person
na so we go dey multiply all out blessing
and if e getti one lesson wey we don learn for this world
is greatness dey inside every person eh
so if you believe in good
and you believe in humanity
let’s stand forward
and let the people laugh up in reward
[hook/chorus]
touch a life today
touch a life today
e no matter wetin you get
try to touch a life today
touch a life today
touch a life today
as you dey work, you dey successful
say make you touch a life today (x2)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu foreverlived › lirik lagu welcometothetop – foreverlived
- kumpulan lirik lagu listo › lirik lagu senti come fa – listo
- kumpulan lirik lagu angelisxvi › lirik lagu intro (take me) – angelisxvi
- kumpulan lirik lagu yung axstn › lirik lagu hell where you belong – yung axstn
- kumpulan lirik lagu salmo › lirik lagu unzettoni – salmo
- kumpulan lirik lagu sr dubong jimi jah › lirik lagu set it up – sr. dubong & jimi jah
- kumpulan lirik lagu frankie and the witch fingers › lirik lagu ice cream man – frankie and the witch fingers
- kumpulan lirik lagu ham on rye › lirik lagu моветон 2000 – ham on rye
- kumpulan lirik lagu rakz radiant › lirik lagu eloy’s intro – rakz radiant
- kumpulan lirik lagu rakz radiant › lirik lagu girl glow – rakz radiant