lirik lagu keep on pushing – 2baba
i’ll keep on pushing
pushing up my heads
up through all the way
cos my eye dey red red red
i’ll keep on looking
looking for the answers
to all the questions
up in my head head
since i believe in the saying that they say that
when you use your head well
you go chop well well
i also believe in the saying that they say that
when you dress well well
dem go address you well well
cos i like to be pushing this motor
believing like i’m winning the lotto
you sef sabi no be so
you want to live like a king na ***
shebi wetin i talk na the true oh
i’m talking to you and you oh
this life na one no be two oh
so *** and do oh
i’ll keep on pushing
pushing up my heads
up through all the way
cos my eye dey red red red
i’ll keep on looking
looking for the answers
to all the questions
up in my head head
till the day that i go up
pushing slow and steady go on
always show when i’m not ready oh
i wanna see something wey i never see before
them no dey learn finish
n0body holy pass
n0body fit sabi finish
move on instead of reverse
shine your eyes in anything that you go
so at the end you no go turn to mugu
face your own my own no concern you
and no be the same thing wey we come here to do
i work i hard i play hard in the party
so if i was you oh
guess what i go do oh
i’ll keep on pushing
pushing up my heads
up through all the way
cos my eye dey red red red
i’ll keep on looking
looking for the answers
to all the questions
up in my head head
since i believe in the saying that they say that
when you use your head well
you go chop well well
i also believe in the saying that they say that
when you dress well well
dem go address you well well
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu versatile m › lirik lagu still shining – versatile m
- kumpulan lirik lagu richy mitch the coal miners › lirik lagu laramee – richy mitch & the coal miners
- kumpulan lirik lagu yuke › lirik lagu switch up – yuke
- kumpulan lirik lagu acetic lady › lirik lagu птица (bird) – acetic lady
- kumpulan lirik lagu andon ricci › lirik lagu child’s play – andon ricci
- kumpulan lirik lagu dead22dekka › lirik lagu movinglikeanobby (movinglikeazombie remix) – dead22dekka
- kumpulan lirik lagu jeff woodell › lirik lagu almost alright – jeff woodell
- kumpulan lirik lagu esmo fra › lirik lagu defcon 1 – esmo (fra)
- kumpulan lirik lagu 2gaudy › lirik lagu rover (dog song) – 2gaudy
- kumpulan lirik lagu joshua scott jones › lirik lagu lola rothschild – joshua scott jones