lirik lagu warriors – 2baba
[intro]
uh uh
yeah, ye!
uh uh
[verse 1]
e don tay wey men don dey for here
young boys just been doing big things
dem go think say men go fear
but walahi, we stand gidigba
we get one love for here
that’s why we be warrior
we be bl**dy survivals
no confuse the thing, i no claim senior for here
i just wan talk am how e be
i just wan clear the air
because e plenty for the place, i no enter anybody sp*ce
but in the background, you know as you grow, bad belle must to show
thеy must to show
[chorus]
so right now
they want to see me fail
so i guess i will fail thеm
they want to see me fail
so i guess i will fail them
i will fail them, big time
[verse 2]
nowadays shey you see (things are different from before)
things dey move speedily (jungle don mature)
whatever will be will be (for sure)
you go move, you go groove, you go hammer if your level pure
i think of everything, i think about the days
when nothing dey to eat, no food, no work, no money to feel high*ray
but na story e be today, and that time we dey dey chase
we been dey chase wetin we be no know
as we start to grow we start to understand say, say
you can not mix oil with water
you should not add fire to any b*tter
some would envy, dem go envy you to your grave
[chorus]
so right now
they want to see me fail
so i guess i will fail them
they want to see me fail
so i guess i will fail them
i will fail them, big time
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu bennett coast › lirik lagu bender – bennett coast
- kumpulan lirik lagu altin shira › lirik lagu sikur ta dije – altin shira
- kumpulan lirik lagu workrate › lirik lagu wavey – workrate
- kumpulan lirik lagu antonis remos › lirik lagu να ξαναμετρήσω (na ksanametriso) – antonis remos
- kumpulan lirik lagu vxxs › lirik lagu nowyglxck – vxxs
- kumpulan lirik lagu kay on a k a kwi 4 kang › lirik lagu welcome – kay-on a.k.a. kwi 4 kang
- kumpulan lirik lagu raven phl › lirik lagu sunday – raven (phl)
- kumpulan lirik lagu ☆♬izuma♬☆ › lirik lagu odłamki – ☆♬izuma♬☆
- kumpulan lirik lagu young merc › lirik lagu 40 bars pt 2 (50 cent diss) – young merc
- kumpulan lirik lagu carson coma › lirik lagu pokol – carson coma