lirik lagu the truth – 2greidz efejene (ft. sabi boy)
ye yeyeye
(oh)
oh nanana
(ye yee)
tugrade baba ah
call me sabi boy
na so
(oyeh)
ye yeyeye
einm
oh nanana
tugrade baba and sabi boy
dey here so
oyah tell dem make dem know
see this life wey we dey so
every body with there own oh
(own oh)
no time, no dulling
some people dey salute money
but i must talk the truth
i will never loose
i will keeping speaking the truth
some people dey salute money
in still of dem to talk the truth
ayee
i don’t have no more time, no delaying
i keeping stronger aah
ehen
na so in just be (oya)
see i nor go lie for you
i must to tell you the truth
so many things happen
that why i don’t have no more time to loose
i keep strong just for mien
i just want to work and blow
i want to be like aah, i say the top men
(top men)
i want to blow to the top men
i see you, you see me
see this life wey we dey so
every body with there own oh
(own oh)
no time, no dulling
some people dey salute money
but i must talk the truth
i will never loose
i will keeping speaking the truth
some people dey salute money
in still of dem to talk the truth
ayee
i don’t have no more time, no delaying
i keeping stronger aah
ehen
na so in just be (oya)
oyeh
everyday i dey on my knees
i dey pray to jah hi
some dey pray say make i fall
but baba god nor go gree for dem
nor go gree for dem
everyday i dey on my knees
i dey pray hi
all my enemy dey pray say make i fall
but me i nor go fit fall
cause god dey my back
i nor go fit fall
oluwa make you bless the boy
make every where stew
see this life wey we dey so
every body with there own oh
(own oh)
no time, no dulling
some people dey salute money
but i must talk the truth
i will never loose
i will keeping speaking the truth
some people dey salute money
in still of dem to talk the truth
ayee
i don’t have no more time, no delaying
i keeping stronger aah
ehen
we go blow
no time to fall
sabi boy we go blow
no time to fall
i say
feeling thy hitter
i say dance to my musical
feeling thy hitter
feeling thy hitter
dance to my musical
feeling thy hitter
all my guys, all my n*ggas
they march dance to my songs na
i say
no time to bother
see this life wey we dey so
every body with there own oh
(own oh)
no time, no dulling
some people dey salute money
but i must talk the truth
i will never loose
i will keeping speaking the truth
some people dey salute money
in still of dem to talk the truth
ayee
i don’t have no more time, no delaying
i keeping stronger aah
ehen
na so in just be (oya)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu ali ashikar › lirik lagu nələr aldı səni?! – ali ashikar
- kumpulan lirik lagu heylog › lirik lagu animus – heylog
- kumpulan lirik lagu lisa nemzo › lirik lagu change of tides – lisa nemzo
- kumpulan lirik lagu wacky boy › lirik lagu cold wave – wacky boy
- kumpulan lirik lagu link atilla dogukan turkyilmaz › lirik lagu neye yarar – link (atilla doğukan türkyılmaz)
- kumpulan lirik lagu aluna › lirik lagu trouble – aluna
- kumpulan lirik lagu d masta › lirik lagu газ в пол (pedal to the metal) – d.masta
- kumpulan lirik lagu mitch darrell › lirik lagu just have fun (skit) – mitch darrell
- kumpulan lirik lagu スキマスイッチ sukima switch › lirik lagu baby good sleep – スキマスイッチ (sukima switch)
- kumpulan lirik lagu maxi jay › lirik lagu bien – maxi jay