lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu otefe polytechnic – 2greidz efejene

Loading...

(lelele lele)
lele ah
oya yayaya a ah
tugreidz baba (godfreynice)
no be small thing oh
(but there is something)
okay na
(let go)

ah ah ih

otefe wey i dey so oh
shay na god me dey serve oh
otefe wey i dey so ooh
shay na god me dey serve oo oh
yeah, otefe polytechnic
no be small thing
we pray for the mercy
and his blessings
jehovah bless mе
i wanna be a graduate
no be small thing
and is not еasy
back then in school
when am in school
my lecture use too assert me
not only me, but my fellow courses
my fellow course mate oh
see i wanna tell you something eh
i struggle to read my books
and i struggle to do my assignment
i struggle to read my books
and for me to pass exams
ah ih, na to pass exams

ah otefe polytechnic here

first of all let me introduce myself
ode ose oseme efejene
oghene jimefe
otefe yemivwa mede gbi poly
first day on school, i see many faces
no line to enter, me con dey wonder
asking investigate, enter the class
dem say great kpi kpi great kpa kpa
say wetin dey sup some people dem dey shout

otefe polytechnic eh ye eeeh
no be small thing
is not easy
brother oh, mass comm mass success
i dey try for me to success
no more time, me nor fit too weak
brother i just wanna try to progress
as a journalist my lecturer told me
if i went to media house
if i can’t write, i have already made mistake
so me i can’t made mistake
that why i dey try my best so that i can write
write news write novel write newspaper
write magazine a lot of things to write
as a writer me i wanna be
as a broadcaster me i wanna be
the pushy wey i dey oh
poly wey i dey
different faces different voices
people plenty
i met my friendship well groom

otefe polytechnic eeeh

poly wey i dey oh
different faces different voices
plenty people
i met my friendship well groom

otefe polytechnic eeeh

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...