lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu weda you like am – 2shots

Loading...

mhhmmmm
whether you like am oh
yeah, eh
umunnamo
whether you like am
whether you no like am (2x)
nde wonu
muwa abiala
nde wonu
im from abia state
nna no dey wiat
nna no dey haste
we scatter this place
me i no dey crase
nde wonu
i came and conquered to rule hiphop
like the cool kid monster
cus me i no send
cus all man dey here
i no dey quick vex but my guy
you must fear
fear, you hear
shey you dеy see me
cus right now im doing this
una dey feel me
all thеse dj’s dey play my cd
im a big boy
big toy you must believe me
yes oh cus life no easy
i like to spend
a mili, mili
like lil wizzy
umunnamo yes that’s the effizi
anyi abiala
yes thats for shizzy
whether you like am
whether you no like am (2x)
nde wonu, eh
muwa abiala
nde wonu
bia k’anyi gawa
bia k’anyi lawa
eba anyi na la
ewehi ihe mega
ndi igbo cheta
well at this rate
this music go dey put food for my plate
small boys now all of them dey feel like mate
dem go dey follow me from wey back till this date
if fate no dey wash like magic
alaba go dey treat my case like ***
i can stand it, why
cus i be red eye bandit
but god no go gree
so me sef bind it
i bind it
as we dey see me so
i no fit go no me i go blow
everywhere that i go dem go dey holla my name oh
umunnnamo
whether you like am
whether you no like am (2x)
my name is 2shotz
the only pidgin rapper una know is too hot
alaba parades all of them too much
na me open their yansh to una is it not
na everybody dey go shop
dey find marketer before their album go drop
this song na fullstop
i drop non stop
every year i must chop
as we dey see me so
i no fit go down me i don blow
everywhere that i go
i say my god don bless me
chineke mo
whether you like am
whether you no like am (6x)

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...