lirik lagu confession – 2slik
come rock am for me
baby girl come rock am for me
pepeboi wan rock your body
pepeboi wan rock your body
come rock am for me
baby girl come rock am for me
2slik wan rock your body
2slik wan rock your body
hook
no be the henny
no be the ace
wey dey make me dey feel like this
baby girl when whine that waist
i dey loose concentration
confession confession
i dey loose concentration
confession confession
i dey loose concentration
confession confession
i dey loose concentration
confession confession
i dey loose concentration
verse 1
as e don be like this
come closer
make i hold your hips
wanna rock you till after six
you dey make man dem
stand at ease
i must to confess oh
i dey feel your body oh
i wanna rock your body oh
i wanna rock your body oh
i must to confess oh
i dey feel your body oh
i wanna rock your body oh
i wanna rock your body oh
ayoo!
hook
no be the henny
no be the ace
wey dey make me dey feel like this
baby girl when whine that waist
i dey loose concentration
confession confession
i dey loose concentration
confession confession
i dey loose concentration
confession confession
i dey loose concentration
confession confession
i dey loose concentration
bridge
come rock am for me
baby girl come rock am for me
pepeboi wan rock your body
pepeboi wan rock your body
come rock am for me
baby girl come rock am for me
2slik wan rock your body
2slik wan rock your body
verse 2
as i don position
we go chop money
if you gimme a chance
i go gum body
any implication we comot body
any implication we comot body
i must to confess oh
i dey feel your body oh
i wanna rock your body oh
i wanna rock your body oh
i must to confess oh
i dey feel your body oh
i wanna rock your body oh
i wanna rock your body oh
ayoo!
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu charles dexter ward › lirik lagu wisdom of woe of madness – charles dexter ward
- kumpulan lirik lagu julinho › lirik lagu o bom pescador não mente – julinho
- kumpulan lirik lagu катя берг katya berg › lirik lagu клуб романтики (romance club) – катя берг (katya berg)
- kumpulan lirik lagu david0mario › lirik lagu body countdown – david0mario
- kumpulan lirik lagu lilli_pumppu › lirik lagu feedi – lilli_pumppu
- kumpulan lirik lagu фетиш mitvoyfetish › lirik lagu дсч (интерлюдия) [live] – фетиш (mitvoyfetish)
- kumpulan lirik lagu u4ea › lirik lagu make no sense – u4ea
- kumpulan lirik lagu lm4o › lirik lagu туман (fog) – lm4o
- kumpulan lirik lagu rafael garibaldi › lirik lagu sunlight, moonlight – rafael garibaldi
- kumpulan lirik lagu joven certero › lirik lagu lo nuestro – joven certero