lirik lagu i pray – 3ple l
chorus
everyday i wake
everyday i wake
everyday i wake
everyday i wake
i dey thank god oh
everyday i wake
everyday i wake
everyday i wake
everyday i wake
i dey thank god oh
verse 1
so so drama in the hood everyday
and i pray to the mama wey don lose e pikin oh
so so blood in the news everyday
if you say make i talk tell me where to begin eh
okwa onye ma mmadu n’gbu mmadu
different situations wey е don happen
but i believе in humanity
we need to build new society
keep going cuz tomorrow e go better gan
hold my hand no matter the weather gan
keep going cuz tomorrow e go better gan
hold my hand no matter the weather gan
prayer is the key to make your blessing pop like hennessy eh
so everyday i wake i pray
chorus
everyday i wake
everyday i wake
everyday i wake
everyday i wake
i dey thank god oh
everyday i wake
everyday i wake
everyday i wake
everyday i wake
i dey thank god oh
verse 2
lot of people don go, me i dey here
in god we trust
tryna bring smiles to me parent
yeye
cuz daddy long gone, and in the long run
i just had to be a man ‘fore i even reach four
money on my mind, i will never think poor
i say money on my mind, i will never think
omo malo faraway
the boy di confirm
you say i no geti swag
no be your concern
i no like fight, i no be van damme
see i hustle each day all because of my fam
oya shout*out to swizz and the rest of my man dem
keeping it real than a million grand
cuz one day na one day
me gon make it to the top
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu cacola › lirik lagu tapers – cacola
- kumpulan lirik lagu jmattson › lirik lagu apprehension – jmattson
- kumpulan lirik lagu perrie eg › lirik lagu perrie taniya – perrie eg
- kumpulan lirik lagu mehdi mozayine › lirik lagu malna haka ? – mehdi mozayine
- kumpulan lirik lagu mahagon › lirik lagu prosvícení – mahagon
- kumpulan lirik lagu carne moida › lirik lagu tempo de eleição – carne moída
- kumpulan lirik lagu omnikrom › lirik lagu ça c’est vrai – omnikrom
- kumpulan lirik lagu vanessa neigert › lirik lagu zwei kleine italiener – vanessa neigert
- kumpulan lirik lagu familyboso7 › lirik lagu gold diggers – familyboso7
- kumpulan lirik lagu a virus › lirik lagu mere bol – a-virus