lirik lagu good life – 6izzy black
intro
zikay the beat magician magician
ahh 6izzy dey here
chorus:
good life, good life
living la vida on a low key
on a low key
all i want is good life, good life
shey dem dey form dem no know me
dem no notice!
verse 1:
everyday we dey grind we dey pray
cuz onye ma mmadu n’oya n’egbu mmadu
i no fit rora i no gbess at all
cuz all my people dem, dem gimme ginger
anything wey you do dem go still dey talk
whether you do good or bad dem still dey talk
refrain 1:
i wanna make more money
make my baby no suffer
cuz this life e no funny
if you no get the raba
i want to i want to i want to party
me no like wahala (at all at all)
all i want is good life o
plenty money in my pocket o
oh oh ohh!
chorus:
good life, good life
living la vida on a low key
on a low key
all i want is good life, good life
shey dem dey form dem no know me
dem no notice!
verse 2:
you gimme one gimme two walai
na god dey push dey boy
omo no ladder
you gimme vibe you gimme strength my guy
if my sound dey trend omo na god
you gimme one gimme two walai
na god dey push dey boy
omo no ladder
you gimme vibe you gimme strength my guy
as my sound dey trend
refrain 2:
i wanna make more money
make my baby no suffer
cuz this life e no funny
if you no get rabba at all at all
all i want is good life o
plenty money in my pocket o
oh oh ohh!
chorus:
good life, good life
living la vida on a low key
on a low key
all i want is good life, good life
shey dem dey form dem no know me
dem no notice!
good life, good life
living la vida on a low key
on a low key
all i want is good life, good life
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu marlow ray › lirik lagu coast to coast – marlow ray
- kumpulan lirik lagu wardell fra › lirik lagu psg épisode #3 – wardell (fra)
- kumpulan lirik lagu ramil ganjoo › lirik lagu khala – ramil ganjoo
- kumpulan lirik lagu ate knows › lirik lagu crazy – ate$ knows
- kumpulan lirik lagu mikaela davis › lirik lagu promise – mikaela davis
- kumpulan lirik lagu abyusif أبيوسف › lirik lagu tahany | تهاني (رأي تهاني) – abyusif – أبيوسف
- kumpulan lirik lagu olly steele › lirik lagu tyed – olly steele
- kumpulan lirik lagu jaydime jay cas › lirik lagu buitres – jaydime & jay cas
- kumpulan lirik lagu uz › lirik lagu enormous (dillip remix) – uz
- kumpulan lirik lagu belowground › lirik lagu god save the queen – belowground