lirik lagu problem – 6izzy black
na this thing the make me the make mistake again man
crazy
chorus (oxo)
you wan sit down n’ele le anya ka olodo sef
(opor por por)
anyi chuta nkea we build am we still jolly
(okay)
anyi na agba gba n’eche che ka obu van der sar
(opor por por)
country hard no be maka who get money
(money money)
verse 1 (peezee)
we dey carry go we no dey carry come
we dey spend dough when we catch fun
we dey pop money like fountain
we be king kong for the kingdom
dem dey go low when we sing song
we dey play girls like ping pong
we dey soh soh we dey doh doh
we dey jungudu jungudu
gbefun
chorus
you wan sit down n’ele le anya ka olodo sef
(opor por por)
anyi chuta nkea we build am we still jolly
(okay)
anyi na agba gba n’eche che ka obu van der sar
(opor por por)
country hard no be maka who get money
verse 2 (6izzy black)
enwerom oge
chobam n’ime ogbe
life we dey live
money is involved
oluwa gat our back
who dey yarn bereke
who dey yarn repete
who dey
who dey
who dey hmmm hmmm hmmm
who dey
if you yarn anyhow
you go see anyhow you go hear anyhow
(you go hear anyhow)
if you talk anyhow
you go see anyhow you go hear anyhow
(you go hear anyhow)
chorus 2x
you wan sit down n’ele le anya ka olodo sef
(opor por por)
anyi chuta nkea we build am we still jolly
(okay)
anyi na agba gba n’eche che ka obu van der sar
(opor por por)
country hard no be maka who get money
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu southern all stars › lirik lagu you – southern all stars
- kumpulan lirik lagu colin blunstone › lirik lagu ain’t it funny – colin blunstone
- kumpulan lirik lagu donuts gang › lirik lagu goyave (rework phr) – donut’s gang
- kumpulan lirik lagu muhan4ek cfca › lirik lagu bluesky.error – muhan4ek & cfca
- kumpulan lirik lagu charlie allen › lirik lagu pine street – charlie allen
- kumpulan lirik lagu lecade › lirik lagu blue balenciagas – lecade
- kumpulan lirik lagu jay laxxl › lirik lagu shoota bitch – jay laxxl
- kumpulan lirik lagu kid icxrus › lirik lagu hell – kid icxrus
- kumpulan lirik lagu paris bryant › lirik lagu overthinking – paris bryant
- kumpulan lirik lagu circus mircus › lirik lagu lock me in – circus mircus