lirik lagu sunmomi – 7emora
[intro]
omoge wa je ka soji o
soji o, oh oh oh
yeah, they call me mora
omoge…..
[verse 1]
yeah, my sugar banana
you make body ginger o
suddenly i don dey fall for you
(don dey fall for you)
fine face like rihanna
your body na k!ller o o
melanin is popping over you
[bridge]
say me i want your body
me i want your love
you dey make me soji
oya pour some more (pour some more)
me i want your body (je je)
me i want your love o (ye ye)
omoge come chop my money ooo
me i want your love o
[pre hook]
baby come closer (sunmomi o)
di mi mu o (sunmomi)
you dey cause wahala o (sunmomi o)
fowo kan mi o (sunmomi)
oya spend my rabba (sunmomi o)
light my kpoli o (sunmomi oh oh)
baby we go jump from bumper to bumper
[hook]
sun mo.. sun mo.. sun mo.. sunmomi o
sun mo.. sun mo.. sun mo.. sunmomi o
eh eh eh
sun mo.. sun mo.. sun mo.. sunmomi o o! sunmomi yeah oh
sun mo o.. sun mo.. sun mo o.. sunmomi
[verse 2]
i’ve been waiting for a girl like this (girl like this)
somebody wey go love me for me
you dey drain all my energy (energy)
girl you’re naughty naughty
you dey shack me like hennessy eh
all these girls dem got nothing on you o o
even if dem shoot their shot
[refrain]
i don’t give a f-ck
if their ikebe dey shoot catapult
i don’t give a shot
if their ikebe dey blow groundnut o eh
(e dey blow groundnut o)
i don’t give a shot
if their ikebe dey shoot catapult o eh
(e dey shoot catapult o)
i don’t give a shot
if their ikebe dey blow groundnut
e dey blow kalaku….
[pre hook]
baby come closer (sunmomi o)
di mi mu o (sunmomi)
you dey cause wahala o (sunmomi o)
fowo kan mi o (sunmomi)
oya spend my rabba (sunmomi o)
light my kpoli o (sunmomi oh oh)
baby we go jump from bumper to bumper
[hook]
sun mo.. sun mo.. sun mo.. sunmomi o
sun mo.. sun mo.. sun mo.. sunmomi o
eh eh eh
sun mo.. sun mo.. sun mo.. sunmomi o o! sunmomi yeah oh
sun mo.. sun mo.. sun mo o.. sunmomi o
[prehook]
baby come closer (sunmomi o)
di mi mu o (sunmomi)
you dey cause wahala o (sunmomi o)
fowo kan mi o (sunmomi)
oya spend my rabba (sunmomi o)
light my kpoli o (sunmomi oh oh)
(kpoli my kpoli oo)
baby we go jump from bumper to bumper
[hook]
sun mo.. sun mo.. sun mo.. sunmomi o
(you’re my melody o)
sun mo.. sun mo.. sun mo.. sunmomi o
(di o oh oh) eh eh eh
sun mo.. sun mo.. sun mo.. sunmomi o o! (you’re my melody o oh oh) sunmomi yeah oh
sun mo.. sun mo.. sun mo o.. sunmomi o
sunmomi o, no
[outro]
me i want your body
me i want your love
(yeah yeah yeah yeah yeah oh)
you dey make me soji
oya pour some more o
me i want your body
me i want your love
omoge come chop my money o o
me i want your love o
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu nidji › lirik lagu ketika tuhan jatuh cinta – nidji
- kumpulan lirik lagu harris j › lirik lagu rasool’ allah – harris j
- kumpulan lirik lagu enima › lirik lagu power – remix – enima
- kumpulan lirik lagu sleiman › lirik lagu syndflod – sleiman
- kumpulan lirik lagu monty python › lirik lagu nudge nudge – live – monty python
- kumpulan lirik lagu dendemann › lirik lagu metapher than leather – dendemann
- kumpulan lirik lagu filo joes › lirik lagu lowbudget – filo joes
- kumpulan lirik lagu eths › lirik lagu cricifere – eths
- kumpulan lirik lagu chris spheeris › lirik lagu magaya – chris spheeris
- kumpulan lirik lagu enigma norteno › lirik lagu el señor iván – enigma norteño