lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu i matter – 9ice

Loading...

na so e be

anybody  wey wan die make e go die

na  me matter p-ss i love myself

i too dey relevant, naso e be
i matter, (before nkor) na the matter p-ss

i  matter, you could call me bashourun ga

i  matter, that’s why we rock your area

i matter eh, mo surrender

i  matter eh, i surrender
money matter p-ss eh, i surrender

anytime every blessed day

i must dey your gender

gbogbo  igba te ba ni nkan re se

you must need my performance

weather na your birthday eh

weather na your house warming

weather na your naming ceremony eh

i must be your musician

i matter eh p-ss obama

i matter eh p-ss goodluck jonathan

i matter, i matter eh p-ss nelson mandela

i matter eh p-ss komen k-ma

i matter, (before nkor) na the matter p-ss

i matter, you could call me bashorun ga

i matter, that’s why we rock your area

i matter eh, mo surrender

i matter eh, i surrender

na me matter p-ss eh, mo surrender
see call me timaya

see people in the street dey call me wale

anytime i p-ss for road everybody dem a shouty shouty

omo aiye

all the people in the ghetto in the street

when they see me they halla dey tell me baba tuale

but if don’t know now you know now, chineke me

i say back ina the days i dey drink awapa

i smoke okito, i dey drink dongoyaro

see right now i dey pop champagne

n-body dey complain am sipping don perion

see the people wanna momuor

after all and their sister dem dey momour

them dey carry my matter because me i too matter

see everybody na me be egbere papa eh

i matter, (before nkor) na the matter p-ss

i matter, you could call me bashourun ga

i matter, that’s why we rock your area

i matter eh, mo surrender

i matter eh, i surrender

na me matter p-ss eh, mo surrender
bo ni irese o n fi demo

eyi to ti fi koni panu

see my standard is on the high side

see the way i preach my time

come rain come sun i will be along side

am on the road side that lead to my success

with church mind

i matter eh p-ss obama

i matter eh p-ss goodluck jonathan

i matter, i matter eh p-ss nelson mandela

i matter eh p-ss komen k-ma

i matter, (before nkor) na the matter p-ss

i matter, you could call me bashorun ga

i matter, that’s why we rock your area

i matter eh, mo surrender

i matter eh, i surrender

na me matter p-ss eh, mo surrender

i matter, (before nkor) na the matter p-ss

i matter, you could call me bashorun ga

i matter, that’s why we rock your area

before nko before nko before nko, i surrender

i surrender, before nko before nko

i surrender before nko before nko)

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...