lirik lagu small tin (no hala) – a.d supreme
small tin (no hala) lyrics
na money i dey find no time for stories
my brother make you shine
your eyes for the streets
some of dem no wan see you shine
some of dem no wan see you grow
some of dem no wan see you grind
some of dem no wan see you blow
and if you see me for road oh
no hala at me
na small tin dey vex person wey no get money
and if i waka for road oh
no hala at me
na small dey vex me ohhh…..
yeah yeah
when you see me walking down your area
make you know say yawa don gas ah
i be like peru para
i’m back with another banger
hatеrs fear their head scattеr
oh oh no
cuz they go chop their own
they go chop my own
they go still come back to dey find my own
won fe ko ba mi
baba lo sho mi
won fe ko mi je likey indomie
my lord oh
save me my lord oh
deliver me from trouble
cuz if you see me for road oh
no hala at me
na small tin dey vex person wey no get money
and if i waka for road oh
no hala at me
na small dey vex me ohhh…..
(if you see me for road……)
ohhhh yeah yeah
this life e no easy
gats work or dey busy
you’ve gat to get that magic finger bi shizzi
eighteen or na pg
this life e no easy
las las we bachelors of life no vc
if you see me for go slow no hala at me
na small thing dey vex bobo wey no get money
eighteen or na pg
no billi no bg
las las we bachelors of life no vc
if you see me for road no hala at me
na small thing vex person wey no get money
and if i waka for road o
no hala at me
na small thing dey vex ooo ooo
if you see me for road no hala at me
na small thing vex person wey no get money
and if i waka for road o
no hala at me
na small thing dey vex ooo ooo
(that babe wey form you)
(mama wey dey pray for you)
(sure gee wey dey sub for you)
(baba go run am for you)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu holly arrowsmith › lirik lagu winter moon – holly arrowsmith
- kumpulan lirik lagu brenn hill › lirik lagu santa claus is comin’ to town – brenn hill
- kumpulan lirik lagu abstract x craig mcallister › lirik lagu you make me (remix) – abstract x craig mcallister
- kumpulan lirik lagu szach mat › lirik lagu kim ??? – szach mat
- kumpulan lirik lagu friends at the falls › lirik lagu bright eyes – friends at the falls
- kumpulan lirik lagu rupert pope › lirik lagu electricity – rupert pope
- kumpulan lirik lagu the kolors › lirik lagu come le onde – the kolors
- kumpulan lirik lagu sceptik › lirik lagu la magie – sceptik
- kumpulan lirik lagu roberto menescal › lirik lagu rio – roberto menescal
- kumpulan lirik lagu insecure men › lirik lagu cliff has left the building – insecure men