lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu no worry – acer chap

Loading...

[intro]

acer chap on this one

gimme the volume

[verse 1]

i been dey feel tired of making mistakes

i com dey do like say i want to forsake

see i thought i had a friend o

never knew he planned my own end

wipe those tears and face those fears

[hook]

my broda, sista i dey tell u

no worry today (x2)

[chorus]

no worry, echegbuna x8

[verse 2]

some na back dey take dey walka

dem no know say god be oga

when they see you blessed

dem no know stress wey u take dey flow the water

oluwa is involved, just wanna thank u lord

for my friends and family, all u gave to me

and so much more

[hook]

my broda, sista i dey tell u

no worry today (x2)

[chorus]

no worry, echegbuna x8

[rap]

echezila nwanne cooluo obi

uche mu di ya ife ina-agabiga na-apu gi obi

so ya jejely iga-emeri finally ahuisike na oganiru ga-abukwa your property

nwanne ebezina imana chukwu no nso o na-abia na bee gi to take away the pain o

nwere obi gi tukwasi jehovah biri n’udo

fa ga na-achi gi ochi mana iga-afu gain o ha!

hakuna matata the things don dey enter the way jehovah just dey handle your matter

ndi iro ga-eri mbombo oso they go scatter uwa ga na-ato gi uto ka obuzi fanta

acer chap na-asi gi nwanne no worry dance to the jam my brother see no dulling

nsogbu na-acho iri gi mana blessings are coming

emela nkuja maka joy comes in the morning

[hook]

my broda, sista i dey tell u

no worry today (x2)

[chorus]

no worry, ku fana idem

no worry, ku fana idem

no worry, ku fana idem

ema wari

[outro]

esogbuna onwe gi o x3

acer chap on this one

my broda, no worry

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...