lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu two girls – adams mayy

Loading...

[intro: adams mayy]
ooi!
shaky shaky
shaky shaky
shaky shaky
shaky shaky (chai)
ooh (marleyy)
eehh

[hook: adams mayy]
i don catch you
shebi na’ him be your paster
shebi’ na’ this be the church band
you come dey’ shake your nyash’ gon
i don’ catch you
shebi na’ dem’ be the elders
shebi’ na’ this be the ushers
you come dey’ shake your nyash’ gon (ok)

[verse 1: adams mayy]
i get two girls (two girls)
weh dey’claim say dem like me (ok)
but these two days (two days)
all of us play side game (ok)
one get two main boyfriends (boyfriends)
na me be her side guy
thе other one get two sidе guys (side guys)
na me be the boyfriend
last week i met one sister, sister!
wetin be your number, sister!
i go fit rearrange ya’ sister!
take my naira, yauwa
i just baf’ up spray perf everywhere smell nice, i take off
see me for bravos (bravo!)
marleyy you too sharp
all this while she dey look me (which one)
oga the main chick main chick
she don catch me e red but she come do her own runs, mad o

[hook: adams mayy]
i don catch you
shebi’ na him be your paster
shebi’ na this be the church band
you come dey’ shake your nyash gon
i don’ catch you
shebi na’ dem’ be the elders
shebi na’ this be the ushers
you come dey’ shake your nyash’ gon
(ok.. ok.. ok.. ok..)

[verse 2: adams mayy]
why you dey whine me
why you dey whine me
i talk you say no be like this
i turn your friends come dey laugh me
who tell you say dem dey eye me
i don fast and pray i dey wait for grace
she say she wan come dey my place
she say her boyfriend don dey craze
if you dey doubt come check her face
midnight come i dey crash na
as a good boy i no wan nyash am
she come look my face say why na
big daddy gimme that thing na
on god! i rearrange am
change her style, readdress am
morning come i escort am
my girl see me i no send am

[hook: adams mayy]
i don catch you
shebi’ na him be your paster
shebi’ na this be the church band
you come dey’ shake your nyash gon
i don’ catch you
shebi na’ dem’ be the elders
shebi na’ this be the ushers
you come dey’ shake your nyash’ gon
(its phat jamz baby)

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...