lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu calypso – ade spencer

Loading...

intro : dem no tell me for long time
dem no tell we for long time
dem no tell me for long time
got you feeling like django x 2
come make we relate o
no face, na no case o
inside your domot o, you go dance to this calypso o

verse :

let me tell you a story
top member na glory, i know say n0body holy
na why dem dull us , well well
man must not live on bread alone
hide up the truth and lie dem clone
dem no know, say my people know o
afèfe ti fé (breeze don blow) the rest na iyo o
so iyokoko , dance to this calypso
you fit to buy shayo , for the celebration because

chorus : too much information ,don cause misinformation
ijo yen na shayo, same time , na calypso
dem no tell we for long time , got you feeling like django
too much information, got me feeling like i’m made of cast iron

verse :
soldier go, soldier come, barracks e go still run , to ba do la
e dey there , ma lo kana
dance calypso ma lo nònò
wetin man go chow no go fit to pass him mouth, dem think say we no know
i go groove , i go dance e calypso , because i know

chorus *

outro

soldier go, soldier come, barracks e go still run , to ba do la
e dey there , ma lo kana
dance calypso ma lo nònò
come make we relate o
no face, na no case o
inside your domot o, you go dance to this calypso o
iyokoko , dance to this calypso
you fit to buy shayo , for the celebration because

chorus *

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...