lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu all my life – adekunle gold

Loading...

(it′s kel p vibes)

kilofe, omoge?

everything is on me
see me, i want this your love
alele, o di dandan
see my doctor, he dey tell me
you be the cure, you’re my medication
where you come from, kasala don burst
omo, ja*ja*ja, k′oma le’ra oh
omo, pesin go kpai
if dem come for my baby, walahi

ayy, you can be rest assured
i no dey sleep, i go dey on guard
ayy, forget other girls wey dey jealous you (jealous you)
forget other boys wey dey skobo you (skobo you)
baby, me, i no dey bobo you
osa, you no say me cover you

gara, gara oh
gara, gara oh
gara, gara oh, gara
all my life, i’ve been looking for ya
paran oh, paran
paran oh, paran
paran oh, paran
all my life, i′ve been looking

ten milli for your birkin
and, if you like, fun mi ni billing
i just don′t want you deceiving me
i dey take things too personally (personally)
there’s just a part of me that want you more, more*more
and, i′ll be here ’cause i′ve been waiting for long*long
cool my heart like a beautiful love song
tony umez, girl, you do me like pawpaw

sh’oda bayi?
baby, ma jen sun ′ta, i dey outside
no carry me goal*goal, no offside
make dem reach 99, i’m still your guy
2a.m., i’m knocking on your door
open your heart, baby, joor, joor*joor
if you say you love me, you no go die
make our feelings collide, oh my*my (collide, oh my*my)

gara, gara oh
gara, gara oh
gara, gara oh, gara
all my life, i′ve been looking for ya (all my life, i′ve been looking for ya)
paran oh, paran (girlie, i want ya)
paran oh, paran (oh baby, i want ya)
paran oh, paran
all my life, i’ve been looking

dey outside, no offside, still your guy
sh′oda bayi?
i dey outside

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...