
don’t be a baby - adekunle gold lyrics
whine for your money, don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine fi yah daddy, don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
whine for your money, don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine fi yah money, don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
no cannabis but mo jogor
pon di replay, play my tune make we turn up
(gaddem)
no go dey doubt like thomas
i be the lead when i move you follow
sho mo pe mo ni fe re o
i no dey see tele o (ooh)
i no dey do anything wey go try to bother mi
so make n0body never, never, never worry me
olopa limme limme wetin i do
cos i pull up in a benz
won ni o she yahoo
omo jeje
i no dey do ashawo
and i no be one of them wey dey do ojoro
10/10 like sweet asaro
and n0body badder, badder, badder (janmo)
i no dey do anything wey go try to bother mi
so make n0body ever ever worry me, eh
whine for your money don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine fi yah daddy don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
whine for your money don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine fi yah daddy don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
o jabo kofo
ehn ehn o
se jeje no rush
ehn ehn o
tempted to touch
ehn ehn o
shey i dey enter ya eye i go give you some
yawa go burst
ehn ehn o
kelemute kelemute
ehn ehn o
yekeleba ye
make you go check my record i no dey do wayo
olopa limme limme wetin i do
cos i pull up in a benz
won ni o she yahoo
omo jeje
i no dey do ashawo
and i no be one of them wey dey do ojoro
10/10 like sweet asaro
and n0body badder badder (janmo)
i no dey do anything wey go try to bother mi
so make n0body ever ever worry me
whine for your money, don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine fi yah daddy, don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
whine for your money, don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine for your money, don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
Random Song Lyrics :
- eu não quero saber - mc maneirinho lyrics
- h.d.y.w.it - maman lyrics
- illegal/dimple ~bts (cover) - nevaeh drummer lyrics
- i got no one - jordan lovelis lyrics
- 4 5 (remix) - don ace lyrics
- nesta skeltah pt. 2 - nestakilla lyrics
- games - alex mcquade lyrics
- 24/siempre - under mc lyrics
- bounce - joey trap lyrics
- beach 1 (fire island) - coastgaard lyrics