lirik lagu don’t be a baby – adekunle gold
whine for your money, don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine fi yah daddy, don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
whine for your money, don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine fi yah money, don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
no cannabis but mo jogor
pon di replay, play my tune make we turn up
(gaddem)
no go dey doubt like thomas
i be the lead when i move you follow
sho mo pe mo ni fe re o
i no dey see tele o (ooh)
i no dey do anything wey go try to bother mi
so make n0body never, never, never worry me
olopa limme limme wetin i do
cos i pull up in a benz
won ni o she yahoo
omo jeje
i no dey do ashawo
and i no be one of them wey dey do ojoro
10/10 like sweet asaro
and n0body badder, badder, badder (janmo)
i no dey do anything wey go try to bother mi
so make n0body ever ever worry me, eh
whine for your money don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine fi yah daddy don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
whine for your money don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine fi yah daddy don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
o jabo kofo
ehn ehn o
se jeje no rush
ehn ehn o
tempted to touch
ehn ehn o
shey i dey enter ya eye i go give you some
yawa go burst
ehn ehn o
kelemute kelemute
ehn ehn o
yekeleba ye
make you go check my record i no dey do wayo
olopa limme limme wetin i do
cos i pull up in a benz
won ni o she yahoo
omo jeje
i no dey do ashawo
and i no be one of them wey dey do ojoro
10/10 like sweet asaro
and n0body badder badder (janmo)
i no dey do anything wey go try to bother mi
so make n0body ever ever worry me
whine for your money, don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine fi yah daddy, don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
whine for your money, don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine for your money, don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu los juniors de california caimanes de sinaloa › lirik lagu la plebada – los juniors de california & caimanes de sinaloa
- kumpulan lirik lagu yl › lirik lagu a6/a7 – yl
- kumpulan lirik lagu twista › lirik lagu holiday – twista
- kumpulan lirik lagu la bouche › lirik lagu all i want (extended mix) – la bouche
- kumpulan lirik lagu sale tru › lirik lagu ic ol gud bejbe bejbe – sale tru
- kumpulan lirik lagu the wounded › lirik lagu white spider – the wounded
- kumpulan lirik lagu greatguys 멋진녀석들 › lirik lagu run (내 심장은 널 향해 뛰어) – greatguys (멋진녀석들)
- kumpulan lirik lagu whoovy › lirik lagu cuento de hadas – whoovy
- kumpulan lirik lagu gstaad guy › lirik lagu commercial flight (hop hop hop) – gstaad guy
- kumpulan lirik lagu twayn › lirik lagu love you and lose you – twayn