lirik lagu mercy – adekunle gold
[intro]
ag baby carry body body
bad boy deks no dey worry worry
[verse 1]
open my eyes show me who dey for me
make i no dey pop rosé with my enemy
scatter them far away across the seven seas
helper wey dey disguise na princ*p*lity
oh lord have mercy mercy
this fake love don dey plenty plenty
dem dey try do man dirty dirty
jah jah ma je a she sin she sin
who born the pesin pesin
wey wan cross me make dеm try me try me
red еye red eye no more padi padi
can’t k!ll my light i’m sorry sorry
[chorus]
when i show
make dem make way make way
when i show
make dem gbese
i go dey po
i go denge denge
i go dey po
dem go wakakurukere
when i show
make dem make way make way
when i show
make dem gbese
i go dey po
i go denge denge
i go dey po
dem go wakakurukere
[verse 2]
as you can see i’m just beginning
and i trouble n0body
so make n0body bother mi
as you see me na god dey fight for me
n0body touching me
can’t stop my destiny
wetin i do do do
shey i be your telly your daily news
been a long time man i paid my dues
i’m premium now so i pick and choose
ni ita faaji won mo bi mo se je
bad boy deks i no apologize
bet on myself and i’m rolling the dice
kilamity kilamity o
oh lord have mercy mercy
this fake love don dey plenty plenty
dem dey try do man dirty dirty
jah jah ma je a she sin she sin
who born the pesin pesin
wey wan cross me make dem try me try me
red eye red eye no more padi padi
can’t k!ll my light i’m sorry sorry
[chorus]
when i show
make dem make way make way
when i show
make dem gbese
i go dey po
i go denge denge
i go dey po
dem go wakakurukere
when i show
make dem make way make way
when i show
make dem gbese
i go dey po
i go denge denge
i go dey po
dem go wakakurukere
tell me who dey for me
make i no dey pop rosé with my enemy
open my eyes show me who dey for me
make i no dey pop rosé with my enemy
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu glass hammer › lirik lagu the past is past – glass hammer
- kumpulan lirik lagu tony bennett lady gaga › lirik lagu winter wonderland – tony bennett & lady gaga
- kumpulan lirik lagu kibariye › lirik lagu gülümse kaderine – kibariye
- kumpulan lirik lagu ичи eecii › lirik lagu страна чудес (wonderland) – ичи (eecii)
- kumpulan lirik lagu mar61e › lirik lagu смерть страха (angst’s death) – mar61e
- kumpulan lirik lagu mackan lamar › lirik lagu plug – mackan lamar
- kumpulan lirik lagu zxrio › lirik lagu avenir – zxrio
- kumpulan lirik lagu young noble › lirik lagu pretty gurl – young noble
- kumpulan lirik lagu c kan › lirik lagu los que nadie quiere – c-kan
- kumpulan lirik lagu chevy g › lirik lagu the new building – chevy g