lirik lagu not my problem – adekunle gold
[intro]
not my problem
na your problem
[verse 1]
se i no dey satisfy you
24/7 i dey ride, i don tey wey beside you
baby, no make i remind you
sey my love is the sweetest, nah, you can’t deny, boo
na you say ag baby o, i go carry your baby
ah, ah
no be one of your word oh
i dey true, you dey parọ o
you dey play with my mind o
[pre*chorus]
dey turning my head like merry*go*round o
dey go back and forth o
say i am the one, but you choosing yourself o
wahala o
today you wan stay, tomorrow you wan go
no get control, my heart breaks slow
baby, i no beg if you wan go
[chorus]
’cause it’s not my problem
i no go wait for you to see i’m not your option
i no wan hear story see it’s your problem
i no go hold you down, if you show me doubt na your problem
ọmọ it’s your problem, your problеm, oh, oh
[verse 2]
girls plenty, plenty
why you come dеy play like say i be your ọbọlọ o?
eye don detty, detty
wetin you dey do me onyi mi l’ọpọ lọ o
i no blame you no be your fault o
na me go find love o instead money
see, one tear drop i no dey owe you
baby, if you leave me onto the next now, now
[pre*chorus]
you dey play with my mind o
dey turning my head like merry*go*round o
you dey go back and forth o
say i am the one but you choosing yourself o
wahala o
today you wan stay, tomorrow you wan go
no get control, my heart breaks slow
baby, i no beg you if you wan go
[chorus]
’cause it’s not my problem
i no go wait for you to see i’m not your option
i no wan hear story see it’s your problem
i no go hold you down, if you show me doubt na your problem
ọmọ it’s your problem, your problem
not my problem
i no go wait for you to see i’m not your option
i no wan hear story se it’s your problem
i no go hold you down, if you show me doubt na your problem
ọmọ it’s your problem, your problem, oh, oh
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu dopamine › lirik lagu sometimes – dopamine
- kumpulan lirik lagu courtney farren › lirik lagu nothing like it – courtney farren
- kumpulan lirik lagu sheer terror › lirik lagu love song for the unloved – sheer terror
- kumpulan lirik lagu possessed › lirik lagu graven – possessed
- kumpulan lirik lagu amaf › lirik lagu andriamanitra tsy mandao – amaf
- kumpulan lirik lagu roody fashino › lirik lagu mama i’m the man – roody fashino
- kumpulan lirik lagu kadrick › lirik lagu dear life – kadrick
- kumpulan lirik lagu mohammad debtor › lirik lagu intro – mohammad debtor
- kumpulan lirik lagu kathy troccoli › lirik lagu love of my life – kathy troccoli
- kumpulan lirik lagu nek › lirik lagu alza la radio – nek