
selah - adekunle gold lyrics
selah lyrics
[verse 1]
she’s a gemini so
i’m letting go
our stars no match
e don dey show
the more i look
the less i know
the lies you tell me otito
no badder queen of finesse than you
[pre*chorus]
i’ve never loved you less
even though you bring me stress
i know it makes no sense
but leaving you na self defense
heart wey i dey manage oh
na hin you wan break o baby
you sef think am e no good e
[chorus]
selah, selah
no disturb my peacе nwata miss
selah, selah
i no go cry for you impossible
sеlah
[verse 2]
baby clean your mouth with lysol
you still wan dey whine me like dancehall
all your parole girl e don burst
(eh o e don burst ye o)
see i don’t believe what you say to me
if you tell me good morning girlie, i no say night
[pre*chorus]
i’ve never loved you less
even though you bring me stress
i know it makes no sense
but leaving you na self defense
heart wey i dey manage o
na hin you wan break o baby
this girl you no try you no try o
[chorus]
selah, selah
no disturb my peace nwata miss
selah, selah
i no go cry for you impossible
selah
[verse 3]
she wan take me to mama (ewo)
but her mama be crazy too (biko)
the things you do lady (e no good oh)
do you believe in karma tho (karma tho)
everything will come back to you (back to you)
why did i ever love you oh oh oh oh oh oh
[chorus]
selah, selah
selah, selah
i no go cry for you impossible
selah
[outro]
selah
selah
oh selah
selah
oh oh oh selah
Random Song Lyrics :
- burning town - inca babies lyrics
- thanksgiving - martha wainwright lyrics
- be'eyna'im atzumot - בעיניים עצומות - danny robas - דני רובס lyrics
- personal trainer - harmonize lyrics
- next to you - adam pearce remix - miles away lyrics
- insect world - not from there lyrics
- madi’s medley - qing madi lyrics
- наше время (our time) - trapkidtrapplu archive lyrics
- две тысячи масок (two thousand maskss) - низам dredd (kaz) lyrics
- lift off (feat. ourealgoat) - tommy yang lyrics