lirik lagu selah – adekunle gold
selah lyrics
[verse 1]
she’s a gemini so
i’m letting go
our stars no match
e don dey show
the more i look
the less i know
the lies you tell me otito
no badder queen of finesse than you
[pre*chorus]
i’ve never loved you less
even though you bring me stress
i know it makes no sense
but leaving you na self defense
heart wey i dey manage oh
na hin you wan break o baby
you sef think am e no good e
[chorus]
selah, selah
no disturb my peacе nwata miss
selah, selah
i no go cry for you impossible
sеlah
[verse 2]
baby clean your mouth with lysol
you still wan dey whine me like dancehall
all your parole girl e don burst
(eh o e don burst ye o)
see i don’t believe what you say to me
if you tell me good morning girlie, i no say night
[pre*chorus]
i’ve never loved you less
even though you bring me stress
i know it makes no sense
but leaving you na self defense
heart wey i dey manage o
na hin you wan break o baby
this girl you no try you no try o
[chorus]
selah, selah
no disturb my peace nwata miss
selah, selah
i no go cry for you impossible
selah
[verse 3]
she wan take me to mama (ewo)
but her mama be crazy too (biko)
the things you do lady (e no good oh)
do you believe in karma tho (karma tho)
everything will come back to you (back to you)
why did i ever love you oh oh oh oh oh oh
[chorus]
selah, selah
selah, selah
i no go cry for you impossible
selah
[outro]
selah
selah
oh selah
selah
oh oh oh selah
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu kmc will do it › lirik lagu kfc – kmc will do it
- kumpulan lirik lagu the barleycorn › lirik lagu the rose of allendale – the barleycorn
- kumpulan lirik lagu prana › lirik lagu eres luz – prana
- kumpulan lirik lagu chef 187 › lirik lagu fyakuloleshafye – chef 187
- kumpulan lirik lagu the jackson 5 › lirik lagu get it together – the jackson 5
- kumpulan lirik lagu foolish heart › lirik lagu forgive me – foolish heart
- kumpulan lirik lagu benny troung › lirik lagu used to smoke weed – benny troung
- kumpulan lirik lagu the zen circus › lirik lagu franco – the zen circus
- kumpulan lirik lagu aeryk bacon › lirik lagu they’re polishing guns ’cause – aeryk bacon
- kumpulan lirik lagu electric banana band › lirik lagu hårda paket – electric banana band