lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu love problem – adonys

Loading...

yeah yeah yeah
whah whah whah
whah whah whah
chilling with lord veejay
make una listen make we see this case

ehn, e get one problem
heyy na serious issue oh
who get this baby
she dey give me love problem o (chai)
elelelelemama elelelelemama
oh who get this baby
she dey give me love problem o

i no bargain for this wahala wey you dey put me so
wey you dey put mе so oh yeah
how to handle all this package wеy you dump on me so
you dey my mind o (na na na na na yeah)
so maybe i should let you know deep in my soul
girl i’ve looking for you
actually someone like you, so so beautiful
to come and be my baby boo (baby)
i’m eligible but somehow my mind is telling me you’re unavailable
but lady i don’t want to leave here without you

ehn ehn na problem
heyy na serious issue o
who get this baby
she dey give me love problem o (chai)
elelelelemama elelelelemama
oh who get this baby
she dey give me love problem o
elelelelemama elelelelemama
this baby she dey give me love problem o
elelelelemama
i fit die for her matter o
this baby she dey give me love problem o
huh, i know say i fit manage to get her number
make i send am text message (hey ehen)
who be the person wey get that other sausage
oh i wonder who are you waiting for girl (i need to know girl)
cos i really wanna let you know deep in my soul
girl i’ve looking for you
actually someone like you, so so beautiful
to come and be my baby boo (baby)
i’m eligible but somehow my mind is telling me you’re unavailable
but lady i don’t want to leave here without you

ehn ehn na problem
heyy na serious issue o
who get this baby
she dey give me love problem o
chai
elelelelemama elelelelemama
oh who get this baby
she dey give me love problem o
elelelelemama elelelelemama
this baby she dey give me love problem o (chai)
elelelelemama
i fit die for her matter o
this baby she dey give me love problem o

ooo ooo baby huh nana na
seems like i’m out of control
so i have to run this parole
i go dey here just dey patrol
maybe i will find a loophole
ehn the music is going patapata
do a body bounce make you do the tapatapa
baby huh nana na
i don’t wanna live without you
ehn ehn na problem
heyy na serious issue o
who get this baby
she dey give me love problem o
chai
elelelelemama oh yeah elelelelemama
oh who get this baby
she dey give me love problem o
elelelelemama elelelelemama
this baby she dey give me love problem o
elelelelemama (elelema)
i fit die for her matter o
this baby she dey give me love problem o

baby huh nana na
baby huh nana na

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...